I have refreshed my X app at least up to 200 times
I have resubbed twice
Confusion wan wound me this afternoon 😭😭
MTN e no go better for una
Even my opay app refused to open,I come dey think say dem don carry my
#12500
ja 😫😫
You people should not try this nonsense