@Kenny_ybnl
@WizkidtheLegend
@PoojaMedia
If olamide nor sign asake and fireboy I sure say you for nor get mind dey talk about am like this, we’re talking about music and hits when last you see hit song from your goat? Get a life lil bro
@LynxTeejay
@erigganewmoney
Take Blaqbonez for example I know say na becuse of his cruise always make dem like am dem nor wan drag am all of Blaqbonez songs wey poeple know nor be rap songs but he dey claim rapper I dey wait for that guy day
@wick3dup
@MikeCoppinger
You’re not a tank fan clown 🤡 Ryan is tank leftover he got no belts nothing nobody will take him serious after he gets like 2 or 3 loss