fellas if you ask a babe out, na you suppose hold money, na you carry am comot her house, no come twitter dey complain rubbish dey spoil pr, if you no hold bar just collect cc abeg or just buy igbo go play fifa with your guys, no be by force to go date abeg