@Zee_nab123
@instablog9ja
But wait oo
Imagine me saying you looks like someone that can steal wig…. How will you feel?? You go nearly curse hell out of me 😂😂😂
@Yusuf_kay_
@instablog9ja
We fit no do reach like that bro
Make we no lie
Cause no matter how many tickets dem go buy enh them no still fit many reach us or catch cruise reach us for our home soil
We wey dey go person land to go pressure them normal
@Naija_PR
Funniest part be say most of una wey dey comment no understand the English😂😂😂 but base on say tinubu picture dey the tweet una no ready understand lol
@BeverlyPet1984
@dhemyGREAT
@instablog9ja
Nobody say make you no support your favorite oo
But my question is that must you be stupid?? Like must drop your sense to write rubbish
Like imagine if you be woman and you see this kain comment from your husband 😂😂😂 una dey burst my head for this app God Abeg😂😂😂
@Adebayocole1
@xis_official
@BigMhik
@GistReel
Guy do you mean say if your wife get belle and e don reach time to born
If this kind thing sup you no go stop watin you dey do to attend to her??
Abeg i need urgent answer Abeg
Make i quick advice my sister ontop this Usman wey dey find amh come ooo
@Richeey001
@DanielRegha
@IndomieNigeria
You rush carry phone dey type rubbish 😂😂 be like say na back your eyes dey?? Na because say you wan criticize him you no calm down read amh😂😂😂 olofo
@EuniceVince2
@instablog9ja
So imagine say you and your friends wan go somewhere and your mama or your spiritual man call you die minute say make you avoid anything flight or travel at the moment…. You go still go??
@TheTifeFab_
@X_Dailly
Yes… because na only amh fit post things like that or tweet amh for people like you to see💯 But e no con mean say the rest no dey do
No be everybody like posting Abeg
@kolaolukutan1
@segunbadmus11
@AIT_Online
Before i talk watin they my mind for you
Abeg hope you read watin bring that comment?? And if you read and still support Kola oni shey awon orire
@instablog9ja
Una go dey comment rubbish like that i trust una😂😂 eyin fans isonu
He fit even tweet that thing beside amh and them go gather laff😂 but una wey be fans go dey yarn dust for here😂 baba wan drop album so he need this kain things 😂😂
@EzugwuUgochukw2
@SaharaReporters
Yes oo
By now everybody go don turn millionaire
Omg we are really missing a lot🥲
By now naija go don turn number in the world🤦🏽
Nawa oo
We are missing a lot 😎
@dblacksurvival
@falobz
@SaharaReporters
Do you know his own people can also kill him? I mean the people that did that killing
Cause they know they can get them by him and we will all believe is the army
And also the army can also kill him without even interrogating or investigating.
@Yuxuph
@EmekaGift100
What if na illegal stuffs dey inside and police comes in
Will the buyer still claim the bag??
No be who they sell bag police go carry??
🙄🙄
@sulaimonidowuu
@i_eatorganic
@muslimnews_NG
Thank God say i get Muslim as friends
I for don think say naso all Muslim behave
All those ones are the real Muslim wey we know
No be the ones wey dey look for wahala everywhere 😂😂😂😂