If FC say Dem dey with you . Brother comot body ๐คโค๏ธ๐ฆ โค๏ธ๐ค๐ฆ . If you know you are a proud wizkid FC retweet likes & comment. Let's go ๐ฆ ๐ฆ
Wizkid FC please I got mad because I lost my Dad ๐๐๐๐ no money no support that's why omo I dey Para because my head dey hot ๐ก๐ก๐ก๐ก. I love you โค๏ธ all FC. Una dey support my music nor be today Ajeh. Respect to the team Fc
Youngluck x wizkid ๐คโค๏ธ๐ฆ Youngluck x Lucky Mania โญ๐ค๐ฆ โค๏ธ. Proud FC retweet like & comment . Love you all .
#shockdem
season ๐ค๐ฆ โค๏ธ
FC please yโall should stream & listen too this Big tune ๐ฅ Wizkid by Luckymania. I love yโall my proud FC available on all streaming platform
โค๏ธโค๏ธโค๏ธ๐ฆ ๐ฆ ๐ฆ ๐ฆ ๐ถ
My FC people I wan blew up with my Next hit jam ๐ฅ๐ฅ๐ฅ abeg make una use that day listen & stream the song โค๏ธ๐ค๐ฆ ๐ฆ . No other Fan base but Wizkid FC .oya retweet likes & comment. December gbedu go drop ๐ฅโค๏ธ๐ค๐ฆ Ayomide go dance ๐๐ฅ๐
Thank You ๐ Sir Big wiz ๐ฆ โค๏ธ๐ฆ for giving us another legend!! ๐ฏ Oya pospy & pikin let's go ๐ฆ .
If you know you are a proud wizkid FC. Retweet like & drop comment let's go ๐
Wizkid FC ๐ฆ โค๏ธ๐ Our Million
@DJ_TUNEZ
says the youth shall grow. That means am Ready to be in that
@Amexinkd
Ep. So keep listening & streaming Lambo our starboy
@Amexinkd
& Vanilla ๐ฆ๐ฆ๐ฆ
If
@DJ_TUNEZ
& portable drop this gbedu ๐ฅ ๐ฅ ๐ฅ ๐ฅ. Omo nah we go Jam ๐ฅ before & after Election ๐๐๐คฏ๐คฏ๐คฏ. Wizkid FC ๐ฆ ๐ฆ โค๏ธretweet like & comment ๐๐๐
Please ๐๐๐ . My FC people I wan release December gbedu ๐ฆ โค๏ธ๐ค on Friday & the gbedu nah street hit song ๐ฅ๐ฅ. I need FC support Aje โโค๏ธ๐ค
FC nah confirm โ Fan base I will never forget the support is Real ๐ฏ
FC too good AJE I love yโall โค๏ธ๐คโค๏ธ๐ค๐ฆ ๐ฆ ๐ฆ ๐คโค๏ธ๐คโค๏ธ๐ฆ ๐ฆ ๐ฆ
My Fc ๐ฆ ๐ฆ ๐คโค๏ธpeople I got something special ๐๐๐ For you all. It comes for my heart โค๏ธ ๐ค๐๐. Please comment retweet & like. If you want something special โค๏ธ๐ค๐ฆ ๐ฆ ๐. Fc for life ๐ฆ ๐ฆ
Nah boomplay I dey like this. For this Ep she go give me sense of whining. Boogie down.
@DJ_TUNEZ
&
@Amexinkd
thanks for giving me a breakfast lunch & dinner meal๐..
Wizkid FC โค๏ธ๐ฆ ๐ฆ โค๏ธ๐ฆ retweet like & comment
When Big wiz sing smile alot of people don't know the spiritual in it. The spiritual is this man e have be waiting for. Big wiz ๐ฆ ๐๐ฆ ๐ is spiritual. & thanks for bringing up our legend greatest of all time king ๐๐๐ wiz opor โค๏ธ ๐ค ๐
God nor be Man ๐ . God bless Big wiz ๐ค โค๏ธ ๐ฆ wizkid FC ๐ฆ โค๏ธ๐ฆ our favorite starboy
@Amexinkd
& my Million dollar
@DJ_TUNEZ
. Baba mi ๐ i can't wait to work with you. Is gonna be a mad ๐ฅ collabo. FC keep retweet like & comment God bless ๐ you all โค๏ธ
I dey spotify ๐ like this dey Jam Melody. Spotify ๐ gang E be like Who nah never hear that sweet Igbo tune for Melody by our superstar
@Amexinkd
. Guys keep listening to melody Right now. This guy
@Amexinkd
is on fire ๐ฅ ๐ฅ ๐ฅ. Wizkid FC let's go ๐ฆ โค๏ธโค๏ธ๐ฆ โค๏ธ
This DJ TUNEZ Ep nah problem I go dey like vanilla ๐ฆ๐ฆ๐ฆtill the Ep drops...... Million Dj Tunez opor ๐คฏ๐คฏ๐คฏ๐ฆ โค๏ธ. Amexin giving dem ๐