RIP MRS BALOGUN💔🕊️
Wishing you comfort during this dark time.
With sympathy and love
In memoriam
With all our love
We are so sorry for your loss.
Our prayers and thoughts are with you.
We will always remember.
This is heartbroken 💔😢
May her soul rest in prefect peace ❤️
I loved wizkid cause of his music , calmness, handsomeness and boldness
I dey always defend wizkid like say na my papa born am
It got to a stage I do imagine if wizkid was my uncle
Wizkid always makes me happy
I love wizkid 💯 ❤️
Wizkid ft future Everytime has surpass 5,000,00 streams on Spotify
But Wizkid Never posted this song on his Spotify account
Wizkid just wasted this particular song
@adxjnr
@Fidelsoji
Dey play remix gave it a push remix wey Dem drop just two weeks ago
Why for your hand no enter hot 100 till today we no know
Bro that song will enter that chart even if Burna no do remix to am
Fact I need to let y'all know in these Nigeria music industry
Davido doesn't have anything to brag about in these Nigeria music industry
Davido doesn't have any first to do achievement to his name
100% FACT No Cap cause I get evidence for here 😂😂😂😂😂
30bgs I dey wait una
@_AsiwajuLerry
You no get sense normal normal
With that scoreboard wey you carry for face
You wey no fit lace Buju shoe you dey criticize am
Ibadan lil baby
@kelechicollin13
@gucciistarboi
He doesn't sell tickets for 6$ so rest
Buy 1 get 1 free
my idolo no dey do that one
Guy rest
Go meet your idolo for em bottling office