@ohbedee
Broooo one day I cook stew on Thursday, light spoil on Friday, nepa say dem no fit fix am till Monday. I warm stew till e no come Dey red again. By Sunday I look the stew only me tell myself say Omo I don big pass to dey chop black stew. I throwey am go buy food abeg😭