@MrMekzy_
In waec groupchat, this particular boy was getting roasted for always wearing same clothes most time. Until Group Admin dropped small quote say, " all of una nor get reach 50k for account, una dey yarb pikin wey get SSN" half of us had to Google SSN.
🤦🏾♂️ God damn it mahn.