I have been seeing some drags and so many people caps, saying sh”t on why we took KAI CENAT to MAKOKO.
I hope y’all watch this video and change your perspective to see the main reason why we took
Him to MAKOKO.
SEE THEM.
WHEN IT FAVOURS AGENDA NA INSULT.
THE GUY DON COME OUT SAY NA KAI WAN GO SEE THE PLACE.
I NO SEE ANYBODY SAY “AH! GUY SORRY FOR THE INSULTS O”
NA NOW DEM GO TURN BLIND EYE.
TWITTER WARRIORS.
NA WHY UNA NO DEY EVER MATTER.
CAUSE MOST OF YOU ARE FAKE AND STUPID.
Where are those people that where complaining on why we took Kai cenat to makoko, shey una de see am now.
Twitter bingos
For this twitter I go shut all of una mouth no worry
Ndi ala ndi ala
Suffering and smiling people
Mohbad tolanibaj Argentina
Forget that am a Man City fan, FIFA 2025 if you choose Real Madrid I will also choose Real Madrid. 😂😂😂
Anything way you like think for yo it mind na you sabi😂😂😂