@lollypeezle
If you reason am well those guys dey do proper everyday practical elimination and substitution wey we do for maths.
We go still dey claim say dem no go school.
Remove English, street artisan go collect First Class.
Office la ti ma n se IT tiwa