Chartered Accountant || Auditor || Tax Consultant || Data Analyst || Ex-Banker || Chef || 6โ5
#TwitterSpaceDJ
โ๏ธ if u like take my tweet serious Na u sabi ๐ซDMs
RULES OF THE SPACE
1). Choose someone
2). Request for the mic ๐ค
3). Request for person
4). Get the convo going with your sweet pick up lines
#FindAPartner
Na today wen I late go office na e traffic come dey places where e no suppose dey? Village people una plan no go work if them fire me I go just craze for city dan to come villa
#MondayMorning
#MondayMotivation