@KidBold
Just now now, wey Una goat wey Una buy don dey pregnant, Una want make e born cow. Expect goat from a goat , expect cow from another cow. It's sad about this whole situation but na Wetin Una sow una dey reap naah even people wey sow good follow una dey reap Wetin Una sow.