@erigganewmoney
Person wey I borrow 10k since last month, he dey tell me say he never get, take he babe go outing then post receipt of 150k wey he spend on the girl. No wahala make I reach he house first😤
Wait oh, na bad thing to wear T-shirt wey dem write R.I.P go visit person wey dey hospital? Cause the eye everybody here take dey look me I no like am😒