OmoโฆE tall for some 30BG Wey Dey this app ooooo aje I follow u to follow back come turn WorldWarIIโฆโฆe no good ooo make we talk true even
@Davido
Wey all of us Stan self get good heartโค๏ธโฆโฆ..where una come see una ogbaa abi FC jazz don Dey catch una ??? Make una wake up ooooo