I provide mobile tech solutions via Sikatek🇬🇭Call/WhatsApp/iMessage: 0504988015/0547779861 RTS are not endorsement❌📍Kokomlele opposite Swaggers Resto Pub🇬🇭
Network issues alert!.
Temporary communication update: I'm currently experiencing difficulties with phone calls Due to network issues, I can only be reached via texts (whatsapp/iMessage ) at the moment. Please text me instead and I'll get back to you ASAP
Working on resolving
Some chairman buy 13pm, AirPod and MacBook for ein smallie
Give me $400 as tip and 400gh for fuel
I see why wanna girls Dey cheat on us with these daddies
Me sef I fall for am wow😍😍
If this be my girl, I don’t mind answering the phone and say “daddy please holdon”
I stop go bloombar last year and I be proud of myself say this whole year I no enter, before or after covid.
One fraud boy buy 7 bottles 3 times And as them bring the 3rd set, he look me in the eye and said, bossu you get money o, but you go fit spend am??
E touch my heart
Yesterday Wey I barb say “your work colleagues are not your friends”
12 o’clock lunch time, chairman komot come marry and returned like nothing happened 😂. One person sef from ein office no attend
I link you job , time for interview reach you no go. I asked why and you said you can’t wake up at 7am. You get vim come text me back say you need job o. I thank God for an option to archive chats.
Some fine police woman Dey Coca Cola round about. I Dey go drop my log book and license for house and come back. I reach there noor then I do some overtaking make she catch me
This new iOS is wild! But helpful. Bought a new sealed phone and iOS 16 made it clear screen had been repaired on 8th September 😂😂😂
Wei Anka how I go know ?
In a hurry, I called an okada and I tried to establish a relationship before we ride
Me: Chale how be
Him: “ bossu God Dey o, this year alone I get accident 4 times “
Be like I go walk to my destination
1 year 3 months with this young man
I buy more than 8 tv remotes
Them intentionally break 4, put some for wc inside, the rest we no dey see where or what happened 😂
Them chew my airpod pro like ebe biscuits
Them break my sony headphones into 2
Ein personal ipads screen
I see say the issue Eno really be the fake AirPods o. Ebe the price you Dey sell the fakes.
Because nobody fit attack 150gh AirPod pro guy say he sell fake
Who say ghana hard?
I Dey some wedding Under, nice decor and food and drinks
Bride and groom all no Dey ghana so we Dey watch wanna selves for tv top 😂😂😂
You tell somebody say you Dey go through am then they say “you for be happy say you Dey alive”. Being alive l be the reason why you Dey go through am. Dead person dey go through am?
VALENTINE GIVEAWAY
Get to win an AirPod
And a bag from
@vintageghana_
@kofisikaa
this valentine.
All you need to do
1. Quote this tweet and get the most retweets
2. You must be following both accounts to qualify.
NB: Both Gifts goes to one winner.✅♥️
I sack dispatch rider today, he say he sef he Dey do me favor , he no need this job. Make I wait and see some car ein mate go take come pick am up
He Dey go learn fraud 😂😂😂😂😂
Smh 🤦🏾♂️
One time my delivery guy go deliver birthday gift, he reach your man dey pipe another woman.
He say as he go take the package from main chick ein there she was nice to him so she wan call am and tell am say somebody Dey there 😂😂.
Abdulai, plz deliver the Apple Watch in peace
I go date, she order some 1 2 things Wey I give am some look
She say “Abi you have plenty money, even your name shows”
I beg oooo. My name be Nii Ayitey tagoe
The S📱KA just be company name
Accra er! Don’t loan your friend if you no fit dash
I call my pardi today, he make somebody pick up tell me say Ebe work phone
I’ve known him for years and that’s his number since
@JoeUnchained
One time for knust, my gf take me go greet her morda Wey the woman ask what I Dey do. I say I be student
The woman say as we all Dey crawl, who go rise first and help the other walk. Dabi dabi ebeye yie de3 she no like. Wherever that girl Dey, Nyame ntua Wo ka!!!!!!!!!
E SIM IS HERE TO STAY!
1) Get this portable device that helps you use 3 extra SIM cards in any iPhone /iPad (locked or unlock)
With a 3rd party app just like WhatsApp, you’re able to make and receive calls, send texts , use mobile data/ hotpot (check second frame)
@VacanciesGh
300gh for cook de3 Be like them get other vacancy for people who go on gas, Wash dishes, Put pan for stove, Taste meal, off fire , take meal off stove for the person ego cook
Just in!
1. 1m cable
Type C Cable - Gh¢59.99
Type C Pin Head - Gh¢59.99
Type C 3 Pin Head - Gh¢99.99
Complete (head+cable)
2 Pin Gh¢99.99
3 Pin Gh¢149.99
2. Brush Earpiece Gh¢169.99
3. iWatch Charger
Usb Gh¢149.99
Type C Gh¢169.99
4. Gevey Sim Gh¢99.99
D
Life be someway. Like some medium of communication sef for Dey. At least once a year, you speak with your people Wey them die.
Like Chale , how be? Everything cool for that side? We Dey manage for here bro.
Na wei de3 wo k) aa that be all.
I no go hear or see you again ??
Quote this with a picture of you and your partner and win a couple watch from us.
U don’t have to show us Bae’s face don’t worry 😎.
Use the Hashtag
#NoFaceNoCase
Must be following
@cavemanwatches
Post with highest number of likes by 13th Feb 3pm wins.
Good luck!!
Somebody post my car for TonAton selling for 45k
I call am he say the car Dey ein body right now so make I bring money come pick up
He need money sort family issues that be why he reduce am like that
My own car 😢😢😢
I do giveaway, somebody for Nigeria wey e win 😂😂😂. After giveaway e stop Dey retweet my things
Those Wey them follow for giveaway all unfollow
Krom ha!!!!
Are you your friend’s friend?
Some groomsmen group I Dey inside, the wedding be this Saturday, till now nobody pay for suit, no body measure for kaftan
The groom Dey talk to Ein self for the page top
Ghana police get terms 😂😂😂
You ask License, I give am he say this side “one face no Dey work, unless 6 faces”
I never barb until one guy tell me say he Dey mean the big 6