@Naija_PR
Wetin Sapa dey do for body,u fit no recover from it for ur life...As in Sapa fit do naming ceremony for u....give you another name entirely...Heartbreak is learning....what Sapa cannot do, does not exist
Mind u, Sapa get level...make we no witness Sage mood Sapa