@Inzaghi1
Once the case is complete, she should bring them down to naija. As plane de land make she first wipe dem one one konk, as dem de comot for plane make she wipe dem Slap, then make she tell driver to drive ger go computer village to buy oraimo cord.