Oga leave his car for mechanic workshop, the mechanic use am carry babe go hotel. Info reach oga wife say oga carry woman. Oga wife don come, she hide inside hotel dey wait for oga to come out. Oga friend wey see her for hotel call oga say him wife dey hotel...
Who's at fault?