@DavidHundeyin
@WestAfricaWeek
In case you dey reason how I take do all this work, na you wey fund am through subscriptions.
With just about 300 people wey pay subscription for
@WestAfricaWeek
, we fit do all this. Just imagine if we get 500, 1,000, 2,000, 5,000 people wey dey pay subscription.
Abeg,