@oluwaseguntope1
@BBNaija
But if na Phyna dey Chichi’s position una no go call am Karma, una go talk say dem gang up on her. Useless set of people capping online. No matter what if Phyna is a true friend, she suppose go to her and tell her what she’s doing that doesn’t like. Snitch
#BBNaija