oluwaseyi💟 Profile Banner
oluwaseyi💟 Profile
oluwaseyi💟

@ezekiel_agbede

2,141
Followers
2,344
Following
1,085
Media
10,718
Statuses

manchester city fans page 💙 YBNL MAFIA ♥️ LADOKITE💪 CR7♥️

ibadan
Joined January 2022
Don't wanna be here? Send us removal request.
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
If asaka no win this next rated Nobody for YBNL go come headies again #Headies
Tweet media one
3
3
56
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
Which of these housemate will win tonight!? #BBNaijallstars
Tweet media one
7
4
23
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
@kingsley6832 @ebubeczn At this rate no need to download porn again, just be patient the mandem cooking. #Actress #VeryDarkMan #Tiwa #Boring
3
0
29
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
@TreyUTD7 I follow back asap 🙏🤲
0
0
22
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
Give burna boy another grammy plssss🔥🔥🔥🔥🔥🔥 Man is just GOATED
Tweet media one
1
0
21
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
0
0
21
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
@TreyUTD7 I follow back asap 🙏🤲
0
0
20
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
6B73AA4 Knack am 1k if e cut come for refund 🥱🥱
Tweet media one
6
3
18
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
She gave me her number and truecaller brought up her name as ASHAWO KETU
Tweet media one
5
1
18
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Only good thing are allowed to happen to us this week🤲🤲
8
3
17
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
@3rubengoat Follow for follow
0
0
19
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
@FollowGainPlug I follow back asap 🙏🤲
0
0
17
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Fuckkkkkk I don mistakenly paste sporty code to church what app group
Tweet media one
6
1
14
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Na game wey I book for church first cut😔😔😔
Tweet media one
5
4
15
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
9 months
Have you prayed this morning before coming online? 🤔
4
5
17
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Na me fess wake among my mutual
4
4
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
The phone you are using to Retweet this will ring for wonderful news this week.
7
10
15
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
If you’ve seen what she did in this video then heaven is far from you 🍑 Tags ( 500 USDT EFCC Niger State) ⚠️Do not watch this video under this thread if you’re below 18👇
Tweet media one
Tweet media two
3
3
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Why are we not dating ehnnn fine girl 😍🤔
Tweet media one
4
4
12
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
We go again today
Tweet media one
5
2
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Apple of God don wake Clear road clear road
Tweet media one
3
3
12
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Good morning mutual How una night
Tweet media one
6
1
13
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Goodness and mercy shall follow us today GOOD MORNING ❤ 😊
4
5
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
I don come back oooo Dem won use work kill me for site Moya japa
Tweet media one
2
2
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
0
0
13
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
My favorite drink ☺️☺️☺️
Tweet media one
5
2
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
@Adult_leak At this rate no need to download porn again, just be patient the mandem cooking. #Actress #VeryDarkMan #Tiwa #Boring
2
0
13
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Scene where my usher told me why I was late to church 🤣🤣 I was like,you nor won make I sleep at all
Tweet media one
5
3
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
8 months
If everything goes well today I suppose do giveaway for una☺️🤣
7
4
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Is like I go reduce my tithe and offering small Make I use am play 10odd
Tweet media one
4
1
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Good morning mutual 🥰 How una night Greet me back ooo
5
2
7
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
@RichDakvng Mohbad sang FEEL GOOD he said I know there's a day all my pains will go away 😰😭 As long as you live remember that day will surely come , live right and do good so that when you pass you'll get to meet your creator👌 Rest in peace #mohbad #Autopsy Naira Marley
0
0
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
If N10,000 disappears from your account, will you notice?
3
2
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
9 months
If you’ve watched this video forget about heaven
Tweet media one
3
1
12
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Are you going to church today or I should mind my business?
3
3
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
@Adult_leak At this rate no need to download porn again, just be patient the mandem cooking. #Actress #VeryDarkMan #Tiwa #Boring
2
0
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Quote with your Sunday pics 👊♥️
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
0
0
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
Make I go reason my babe 😇😇 Follow me plsssssss🙏🙏🙏
Tweet media one
4
1
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
I don go do jama jama Bye bye ooooo
Tweet media one
2
3
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Who girl go bless me with view once bayiii🤔😭😭
1
3
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
8 months
May this week be profitable for me and you🤲👊
Tweet media one
2
0
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
We don wake up again and we nor pay shishi
Tweet media one
4
0
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Giver dey hustle Receiver dey watch anikulapo
Tweet media one
6
3
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Some people still dey sleep like this oooo
Tweet media one
2
2
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Shey person fit drink garri by this time
5
1
8
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
So gb WhatsApp is no more working bayii 😭
Tweet media one
1
0
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Ponmo inside meat pie Una sha nor go kill person
Tweet media one
3
3
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
9 months
@HalalAbdul_ You see how happy everyone’s been on the TL since yesterday just because of one feminine & submissive woman, Debbie & her husband? Now, imagine a society filled with feminine women & masculine men, we’d be more happy as a people, the world will be a better place. We need this
1
0
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
Adekunle Last man standing Islanders,you did that!!! #BBNaijallstars
Tweet media one
0
1
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Fresher don give fresher belle and both of them never pay school fee What a fresh beginning
3
1
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
8 months
Once you stop going to church, your life don dey spoíl small small
3
2
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
9 months
Chelsea fans were making noise after beating beat Preston and Luton, hold this humbling mfs😂
2
6
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Person go struggle for university,graduate and complete NYSC. Come dey beg Napoli to score 2 goals 😭
3
2
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
9 months
Tacha no fit ever forgive Zlatan for that video lailai 😂😂 na everlasting video for trolling her be that 🤣
1
2
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
8 months
My phone don full make I dey go home
Tweet media one
3
1
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Facts about Ladies built like this??
Tweet media one
1
1
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Omooo Even youth leader self dey book game inside church Who I come be wey I nor go play am
Tweet media one
1
2
6
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
9 months
Still wondering how harmattan manage to find its way back frr🤔🤔
3
2
11
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Dem dey arrest broke people keee
Tweet media one
2
2
8
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Steeze 101 Native attract more respect than casual outfits
1
4
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
May the lord bless our going out and our coming in 🙏🏻
3
4
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
You fit dey owe me money since SS2 make i ask you now
3
0
8
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
For like 5days now Nepa never gave us light ☹️
4
3
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Thank God it's Wednesday 🥂
1
3
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Thanks to those who carried me when I fainted this morning 🙏🏽😩
Tweet media one
3
1
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
My biggest mistake was leaving London 😫😫
5
2
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
God did, but you dey bath soap for 12 AM 😹
2
1
8
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Bet don dey reduce small small
Tweet media one
1
2
8
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
@DxBruyne17 I foll back asap 🙏 Citizens forever 💪💙
0
0
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
It's another weekend to do laundry 💔🥱
2
1
8
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
1 year
@JunelJohn4 I've been listening to his music all the way since 2018 with Bella Shmurda. They both my homie like we friends or something. I'm sad for losing someone like him. Rip mohbad
0
0
8
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
6 months
Omooooooo Life hard☹️☹️☹️☹️☹️☹️☹️☹️☹️
4
2
7
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
9 months
There's no harm in trying, there's no harm in trying” na so I take lose my house rent for Sportybet 😭
3
2
10
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
8 months
I'm a choir Of course people think na me holy pass🤣🤣🤣
Tweet media one
1
1
7
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Today go long sehhh I don get like 7 open bet today
2
3
8
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Low keys twitter self dey chop data😭☹️
4
2
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
I don enter 2k low-key oooo I nor dey too like shout🥱🥱🥱
Tweet media one
1
1
7
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
Quote with something you realized as you got older
1
1
8
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
9 months
Una sha nor won lemme enter 1.5 followers I dey come ehnnn
4
3
9
@ezekiel_agbede
oluwaseyi💟
7 months
People wey dey bring food come give me fir dream dey complain say bag if rice don cost
1
1
8