Happy birthday my chum 🩸, more blessings in good health and wealth , thanks for all you’ve been doing my brother, may Heaven rain his abundant blessings on you ❤️❤️❤️❤️🎂🎂🎂🎂🎂, love you my man
@chudi_eke
@Mona_Dreyy
@itsSh0la
This is my present story, if you even call me with an unknown number I won’t pick, phone always on DND minding that business that pays me.
@Getinwithgame
@MindOfHeadking
Today you feel like you’re interested other days you feel like the babe no even Dey your top20 list 😹, na jonzing boys Dey do that things pass.
@Superwozzy_wg
Not too late thou, but na after this gratitude Una suppose don even knack us with 4 tracks EP sef, but the right time is the right time bro… 2024 we need that collab with an EP make we choose our favourite ❤️….
@__teeyo_
@paulozma222
@OneJoblessBoy
Na dem kon sweet to marry pass Aje, babe way go Dey treat me like my mommy, no be one small pikin way we go Dey argue because I snr her with limited age diff 😂