@Kingdou_05
OBO literally introduced South African to Nigerians, who sabi their music before, now those 2 new cats get mind disrespect David, anyways shit like this happen when you give people more than what they deserve
@blaccmajek
Omo that statement dey muzz me, imagine make dem dey bully Zion for school among him peer group because his father is Wizkid, anyways everybody go dey alright last last
@pprime23
Ajeh nothing go concern me with 30BG again 😢, That wey no understand say you fit get talent make you no get star, na him mouth come long pass, person wey ruger save him life small this year
@ManLikeIcey
Swears, I noticed no international blogger post it, He just fooled himself that day, Puma had to release pictures of their past and present ambassadors but he wasn’t there
@Kellybonito_
I swear na wetin I still reason this morning be that, na only bant we sabi for twitter, to stream dey hard us, but tiktok people wey dey do push OBO music back to back we dey vex say OBO wan go live with them, Omo make we rest abeg 😂
@xquire147
@davido
@burnaboy
Na that dwarf spoil the 2 relationship, but no wam sha, everywhere good as brothers and I believe their bromance and colab go crazy wella
@Kellybonito_
Na pikin wey Sabi wash hand wella, Go follow the Elder Chop inside same plate, The only Man that can save Nigeria, No worry Receipt Dey, Both old and young Love him ❤️
@Tiomoney1308
Normally the production of the Song na 🔥, just get high and be in your feelings while listening to the song, you will hear every instrument and backup voices, too sweet ❤️ funny how people thinks Grammy rate songs based on numbers
@Kellybonito_
Referring to people that contribute to your success by using their hard earned money to stream your misic, buy tickets for your shows’ as ordinary people. The way they carry this celebrity thing ehn like we are not all humans 🤦♂️🥲 smh
@B0lutife
My dear you get passport no mean sey you and Family dey okay, you dey compare Billionaire with you wey dey live on mortgage and shifts abroad
@ManLikeIcey
When Davido was giving the whole Africa Hits to dance to back to back most of those artists disrespecting him now were still doing prayer and fasting for their career
@omoteejojo
@Fiadeshola_
You too dull, them say you’re pushing 30 and you say you’re just 27 and you Dey bully small pikin wey sabi book pass you smh 🤦♂️
@Kellybonito_
Giving people their credits sometimes can make one not to give up and knowing there’s something you’re doing right, not until the person blow finish you go come dey do fake acknowledgment