@STFUWARLO
This is 2024 and you people are still talking about giveaway,I have been a fan of Davido since 2012,and most 30BG are doing better than lizard 🦎 fc and ape 🦍 fan,now fc Dey beg for giveaway for everywhere,even my friends when be fc now my house dem Dey stay
@_Judaxx
When your papa get hair? Why you no use your lizard 🦎 picture,if you use your lizard 🦎 pic won’t get followers that is why you use Davido pictures ,now Davido Dey give una life
@WITTIEWIZ
See this mumu unavailable was not released as singles,but sittin on top of the mid was release as singles,the song didn’t even spell top 5 in any country in Nigeria Apple Music