@ManlikeDika
Boss drop account I support you with 50k for the giveaway, abeg I dey wait for your NCCA game make I edit knack am, na only your NCCA game person fit edit dey smile for sleep 🥰
1.2k odd A2E2FFAA
191 odd edit 9720E7D7
From
@ManlikeDika
game, stake responsible abeg, no use greediness stake, stake with what you can afford to loose, we pray for green
1.3k odd edit
512D4C01
Second one is coming I will remove some games the replace with another, you can still do your plus and minus flex also
@ManlikeDika
@XSportforum
We're are done ✅ for today, make una still try to dey go through the games before staking, and edit to your taste and also flex, good night guys it's 1:22AM here 😴😴😴
🥺🥺🥺 e get some NCCA when I pick yesterday as I place bet finish I con be dey cross check na sleep carry me I wake up this morning see say 1 enter and one cut I'm pained I didn't drop it so sorry guys I will pick something similar today I apologize 🙏🙏🙏
Hope say una play that football game if no better go play am no remove the one's you don't like if possible flex the game, but I go still work another one out now
No problem I will do that once again I apologize for not dropping it secondly the time here is different from Nigeria time it was around 3am here which is 12am Nigeria time