MemesL.O.R.D Profile Banner
MemesL.O.R.D Profile
MemesL.O.R.D

@Vindict095

855
Followers
978
Following
597
Media
1,553
Statuses

DON'T U DARE TRYNA UNFOLLOW... THAT'S CHEATING WHEN I'VE FOLLOWED BACK

Kwara, Nigeria
Joined June 2024
Don't wanna be here? Send us removal request.
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Nothing sweet pass this.... congratulations to me 😭😭😭💟🦅
Tweet media one
198
81
1K
@Vindict095
MemesL.O.R.D
4 months
2
0
36
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Need a mutual? Here 😊😊😊
17
6
36
@Vindict095
MemesL.O.R.D
4 months
@wizkidfc_ 😔🙏
0
0
34
@Vindict095
MemesL.O.R.D
27 days
What's ur next action if this ghost show up
Tweet media one
13
4
24
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
👇😂
Tweet media one
@wizkidfc_
Wizkid FC
3 months
What are you craving right now?
305
65
844
0
1
22
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
"so baba na the client wey I dey bomb dey behind this"
Tweet media one
5
8
19
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Dem fuck me finish....con gimme only takeaway....fear GIRLS
Tweet media one
9
12
18
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
Dem don use dog money collect my babe
Tweet media one
11
2
17
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
"just gimme this chance go play this sure bet baba.....I go come heaven back"
Tweet media one
3
11
15
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
I chop beans....my yansh dey expect mess....the werey no know say i dey keep am for stomach 😂
Tweet media one
5
9
16
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Church don close now....u can go back to ur sin😂😂😂
Tweet media one
1
3
11
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
"make the soap no reach my head keh"😂
Tweet media one
4
4
12
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Na u know why u no join this community.... enjoyments too much 😭😂
Tweet media one
1
2
12
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Pls get me to 1k guys 🙏🙏..... I'll follow back
Tweet media one
4
4
12
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
Person go dey post memes...una no go do am money make e use am chill 😂
Tweet media one
3
1
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
"una no dey sell village soap for here"
Tweet media one
3
4
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Small bombing wey I do.....Dem don chase me come house
Tweet media one
4
4
9
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
U dey give am pickup lines....she dey blush...buh anoda man dey give her money....she dey spread legs....na different things
Tweet media one
4
1
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Always stay wicked🤝
Tweet media one
3
4
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Thinking beyond just to post for cruise...then result to low engagers 🤧🤦🤦....small accounts don suffer
Tweet media one
5
1
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
😭😂😂
Tweet media one
2
2
9
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Na why I no like to dey go village be this
Tweet media one
3
4
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
27 days
You dey tell me say u get babe...shey ur babe get u?
Tweet media one
3
0
11
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Hi guys, please follow me as I follow back, Elon musk bagged my previous acc, I follow back in seconds, try me ❤️🙏🏿
0
0
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
U fit call me motherf*cker...make I dey f*ck ur mama for real
Tweet media one
2
1
9
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
😭😭Dem don catch me o
Tweet media one
4
3
9
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Omoh see u later guys....Dem capture me
Tweet media one
4
2
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Cause say I rizz ur babe up....u dey tell me say I Neva chop milky doughnut....just small play wey i do
Tweet media one
4
2
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Be like na juju she dey use for me o😭 ... make I go meet baba
Tweet media one
1
2
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
Why be say na only boys go first ask say how're you...she go talk "not fine" U sef ask me if I don chop
Tweet media one
2
3
10
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Buh the animal wey dey beside lion is more carnivorous 😭😭
4
5
9
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Back again 📌📌..... what's up dangers
Tweet media one
1
1
9
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
"thanks for ur comfort lion"
Tweet media one
2
3
8
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Good person keh Person wey put sam Larry for dp
@bjornnnir
Bjorn Ironside 👑
3 months
I'm a good person I don't deserve this account balance at all 😔
Tweet media one
1
1
9
5
1
9
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Rich man pikin go think say na computer training 😂😂
Tweet media one
4
2
8
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
So life don hit patient dog too....na today u go vomit that fattest bone
Tweet media one
3
3
7
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
"whenever I don't know what to say again in a chat"
Tweet media one
0
2
8
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
Omoh those money wey I dey use buy yoghurts for school...I for don keep am😩if I know say na how life dey
Tweet media one
4
1
8
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Buh u ain't following back 🤦🤦....we don't do that here 😂😂😂
@apkihunyar55
HANIA🦋
3 months
215k members But my followers 31 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
6
0
9
3
1
8
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
"Omoh i no fit fight again o....eye don red"
Tweet media one
6
0
8
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
At least...make I see food chop😭😭😭
Tweet media one
1
0
8
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
0
0
8
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
This month ehn Na the same vibe wey u bring I go give u.... don't care who's leaving
Tweet media one
2
3
8
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
U fit somersault do up and grateful....make God take u from there
Tweet media one
4
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Dem kill u for mini militia...u dey shout.....come enter CODM first 😂
Tweet media one
1
5
8
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Motivational speakers don dey reduce 😂😂😂.....e don dey reach everyone
Tweet media one
1
2
7
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
😂😂e get many things
Tweet media one
5
2
7
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Just coming back from the memesbank.....
Tweet media one
1
0
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
27 days
Cause say i don dey fear since....i go show all of una shege...make this money just come first
Tweet media one
2
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
U fit follow who know road....make the person dey find Google map for phone
Tweet media one
2
2
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Omoh i don dey late.....some go dey unfollow secretly when I don follow back
Tweet media one
1
2
7
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Omoh e don tey wey I see 5 naira o😭😭😭..... NIGERIA
Tweet media one
3
4
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Be high nd u shall receive knowledge 🦅💜
Tweet media one
1
2
7
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
"I need to take a shower " Person wey dey use public bathroom 😂😂
Tweet media one
3
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
U dey niger nd u no bomb keh....
Tweet media one
2
1
5
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Those people wey go dey cover book during exam....una don make am?
Tweet media one
0
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Na to dey use rope tie person hand with phone...make Dem no achieve am
Tweet media one
1
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
If u no be fan of this guy...u be werey 😂 Acknowledge him
Tweet media one
3
0
5
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Thank God say i get side chick....who I for cuddle with inside this cold weather
Tweet media one
2
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Wetin go sup for this night bayii eyin mutuals?
Tweet media one
2
1
5
@Vindict095
MemesL.O.R.D
27 days
Yahoo boy collect ur babe....u wan dey vex ....he even offer u 1m...u say NO
Tweet media one
3
3
5
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Marvel is back baby....buh somehow gonna miss kang
Tweet media one
Tweet media two
0
0
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
"Silence is the best answer " Abi u no suppose fight 😂😂
Tweet media one
1
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Good morning mutuals
Tweet media one
0
0
4
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Me: I have only 1k left dear My babe:
Tweet media one
2
2
5
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Up and active mutuals
Tweet media one
1
2
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Some people wey neva chop still get data to watch BBnaija
Tweet media one
1
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
4 months
"money can't buy happiness" Do me 20k first....u go see the happiness
Tweet media one
3
3
5
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Abeg what should I do ..blood dey hot
Tweet media one
1
0
4
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Me after my mom said I should bring the money grandpa gave to me
Tweet media one
0
0
5
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
"Make I keep the remaining for tomorrow"
Tweet media one
4
2
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
I don buy my babe shop ...no be Everytime be billing....u sef try hustle
Tweet media one
1
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
4 months
Follow the steps of ur ancestors 😂😂😂😂...u see am?
Tweet media one
0
2
5
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
E be like say network dey forest to bomb....new update
Tweet media one
2
2
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
1
0
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Buh if u con take risk...God fit take u from there
Tweet media one
@loud_republic
L.O.U.D
3 months
If you no take risk na still risk 💯
6
9
46
0
1
5
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Omoh no be everything be mindset.... make i see real food for once 😭
Tweet media one
1
0
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Why are u gay
Tweet media one
@DReal_Ayomide
🫧 𝐀𝐲 𝐤𝐢𝐳𝐳𝐲 🥷🏻
3 months
I like this guy 😂🤝
1
1
1
1
0
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
4 months
Go field...u say NO Now see wetin dey my hand.....if u don't gerrit....😂😂😂
Tweet media one
3
3
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Some dey bomb low key....some dey with their power bank...some dey cuddle with their babe
Tweet media one
3
2
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
So in one word...some people go still chop garri for night
Tweet media one
5
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
I dey hospital wey Dem dey breastfeed me....you dey tell me quick recovery..u wan die
Tweet media one
1
2
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
2 months
No be everything una go dey cast 😩
Tweet media one
2
1
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Garri is now for the rich😭😭😭😭😭😭
Tweet media one
0
0
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
4 months
Me as a lawyer: bros be like u no fit win this case....u don watch prison break?
Tweet media one
1
0
6
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
Up and active He who finds evil shall receive evil and those who wants peace....peace be unto them
Tweet media one
1
2
4
@Vindict095
MemesL.O.R.D
3 months
The one with hair 😂😂😂
@iamcyril_1
Cyril
3 months
Who is more beautiful 😍
Tweet media one
1
1
5
2
1
4