GOOD MUSIC LOVER❤️💯 FAVE: NF 🤍WIZKID 🦅 JUICE WRLD 💀no bad vibes🤗 bad energy stay far away✌️ peace be unto whoever want peace & whala for who wants whala
What's my definition of success?
Creating something no one else can, being brave enough to dream big, grinding when you're told to just quit, giving More when you got nothing Left!
@jah_boy01
Davido top 20 biggest songs globally
1. fall
2. unavailable
3. Sensational
4. Omo
5. Chaiii
6. God abeg oh
7. Nawa oh
8. Kilode
9. I don tire
10. LMAO
11. Whala
12. Tor 🤣
13. Abeg I Don tire
14. That guy just useless
15
16
17
18
19
20
@Naija_PR
If you're 20 21 22 23 24 25 nd u think Life as failed u calm down My brother Life as not failed u in anyway, this is d time u need to hustle for your future being broke at 20s isn't poverty, u see All those useless girls out there won't offer u anythin stay away from them 👌
@DanielRegha
To be sincere when God said he created human in his own image trust Daniel was found missing, you no suppose dey this planet normally, na Alien 👽 you be, how come you come to earth na by birth or na storm Carry come Nigeria 😎
@PulseNigeria247
No be dsame pen burna boy Dey take write lyrics? Abi him Own different from The one wey Davido and Wizkid Dey use? 🤷 I be die hard FC but burna Sabi this thing pass Davido and Wizkid combined 💯 the diff just too see wetin davido drop again 😫
@IamDannyben
Buh your tweet still Dey show Twitter for Android 🤷 buh to say the fact Twitter no try whalai cus this thing Dey pain me, person no go fit tweet in peace All this Twitter for IPhone no go allow person rest, imagine IPhone 6s,7, go Dey reason me wey dey use Samsung Galaxy S23🤦
I dey engage you but to return the same energy na whala, if you're seeing this tweet and you dey engage before the end of today Elon go chop your account
@Naija_PR
Una mumu aswear, simple question 👌 una go just fail, who's the most popular human being alive, Jesus Dey your street or e dey house, over Sabi na him make most of you no pass waec
@TizzleAyo
@Cruisewithmee
My brother no evil fashion against you shall prosper, you'll make it, you'll succeed, it shall be well with your soul, you're blessed My brother
Anytime I see another breaking of the day, I say thank you Lord 🙏
Good morning accurate time keeper, panel of Judges and My fellow mutuals stay safe and stay blessed ❤️🦅
E get the way hunger go hold you reach you go first dey reason to go back home 😂 if you don dey that stage my brother run go back home before ulcer join wetin dey do you
MORAYO is going to be a greater album, if wizkid birthday can shake the whole country like this 😲 what's gonna happen when he drop MORAYO 😂 I'll be there!