@Fswglory
she just gave that girl reason to feeel herself, but khosi did what she did as woman to woman she no want wahala with the babe,no b about disgrace or anything...and shes high sef so...n yemi dey misbehave which you ursef know
@Kingkuti_
Abeg me too got couple of lands i wanna sell o... please...one by the road side good for shopping mall in mowe ogun State cheap and reasonable price and another of 4 plots ... Abeg oba help retweet my customer for dey ur TL 😭
@ChimmieeHQ
this miracle guy is just a no no for me abeg....person wey dey push for khosi bad bad hes bn bad mouthing yemi n khosis relationship from the day he entered that house even to her face,nw sitting with people who does not like khosi to talk trash about greenlight
@Naija_PR
We react quickly to new information, but are slower to monitor change..
we dread small talk...plus we so love the ME TIME
We're not easily impressed, we're deep thinkers amd we're restrained,
hanging out with close friends instead of going to parties with many unfamiliar faces
10acres of land needed along Lagos-ibadan express road down to shagamu ..and should not be More than 10milli per acre abeg..
Oba
@Kingkuti_
abeg help me retweet please 🤲 sir
@eniturn
E b the ladies doing the most...
Una just like "make up" untop everything fr this life..
Una do am reach puff puff again Leave puff puff the way it has been abeg..gbogbo pastry ati condensed whatever ko necesstry
@danielholkss
I wish...so bad ...I really wish. .I could for this person in particular I do it to Every other person but this babe .ha ..e con dey b like I say I don dey simp...omo ..I don wake up
D3D3044🏆10Trillion odds 🦉🦉
Flex 3- 5billion odds
Opt: Both halves under 1.5(Yes)
If 23/23 can green here, you’ll never be broke again. Check stats and drop your edit ✍️ Everything plays today✅💯😎
@Hauwa_L
if u continue to do this to movies,you go get views for youtube,give it a shot, meanwhile i go like see the face behind that voice cus u be sounding like some sexy boti from the street ur voice b giving..u sabi this thing
@Naija_PR
You clearly can see the difference between naija and these other peoples reply.. there's this" I no dey lie kinda vibe"...they give.. dem no dey whine u..