Naija Pidgin Profile Banner
Naija Pidgin Profile
Naija Pidgin

@NaijaPidgin_

23,059
Followers
792
Following
2,998
Media
35,670
Statuses

Na we be di biggest pidgin brand for Nigeria. We dey give you all di gist as e dey hot🔥 ₿ Officialnaijapidgin @gmail .com

Metaverse
Joined March 2015
Don't wanna be here? Send us removal request.
Pinned Tweet
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
To join body for dis give away. Nack us one correct pidgin proverb with di harsh tag #TwitterPidgin den follow @AM_Aleyu If ur proverb shake us, we go enter ur DM. If e no too shake us, na airtime u go get from us.
Tweet media one
1K
408
887
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Na so I escape death today. God pass dem. Airbags and seatbelt do dia jobs but na baba God do di main job. We Dey grateful for life 🎶🎶🎶🎶🎶
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
412
504
4K
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 months
Congratulations Favour Ofili Medal or no medal you dun do well. Naija dey very proud of you 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬
Tweet media one
17
175
3K
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
MTN GLO AND AIRTEL online protesters. we get plans for una. Make we no lose focus. Just dey tweet and Retweet steady for anything wey concern #EndSARS #ENDBADGOVERNANCE #JusticeforSARSvictims Try follow us cos we go begin credit 1GB data again today.
299
1K
1K
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 months
As part of our small contribution to support the #Protest , we go share 5GB data each to many people to promote the #EndBadGovernanceInNigeria hashtag make e dey top Twitter trends. Drop numbers and network #Naija 🇳🇬
912
498
1K
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
10k for anybody wey fit tell us dis location for Lagos. 🇳🇬✅🥰
Tweet media one
404
63
728
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Ronaldo remove coca-cola from e table. Pogba remove Heineken from e table. You wey no get money. You go wan mix coke with Heineken drink. Change your ways my brother.
Tweet media one
Tweet media two
25
176
724
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
#June12thProtest We dey here to support di protest online with enuf data and airtime. No shaking. Retweet make pipo wey need data and airtime to dey connected come joins us.
Tweet media one
62
889
675
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
After #bbnaija2020 make Prince open unisex saloon for Lagos or Abuja. We go support am #DarlingcheatedPrince #BBNaijialockdown2020
Tweet media one
19
69
629
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Congratulations Shola 🎉 🧳 @jayythedope
7
16
461
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Uganda and Naija dey gbege demselves for twitter. We no wan put mouth cos as we check now di richest man for Uganda wey bi Sudhir Ruparelia, e net worth na di amount wey Dino Melaye buy im first Rolls-Royce. Even Hushpuppi watch go pay Uganda PM for 1yr #naijapidgin
Tweet media one
Tweet media two
41
99
448
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Drop your account for unexpected 28,000,000 🇳🇬✅🤝
536
78
414
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Ahhh God, Shatta Wale dun dey call Burna boy number 😩 #NGAGHA
Tweet media one
15
40
432
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
@jayythedope Young men dey quick die cos dem dey play fatherly role from young age. 😊
7
20
440
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
9 months
Drop aza and Naija flag. 💚🇳🇬💚🇳🇬 Everywhere good. #NGARSA
340
85
411
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Drop aza for end of the year giveaway 🙏 RT
431
151
363
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
2012 Benz wey some babes no fit enter. Wahala Join us make we reason. #2012Benz
Tweet media one
23
52
355
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Everybody like Dora and Erica collabo. Dis na di first time women wan support demselves for good thing untop dis bird app
3
37
367
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
9 months
No naija person go pass this picture make e no RT. Nwabali no take am easy with South Africa players. Na why them give am Man of the Match.
Tweet media one
5
50
410
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Drop ur aza for breakfast. How much go run am?
461
56
342
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Dem say Tinubu just land for France like 30mins ago. And dem say Nigerians for France say make we calm down cos dem go tamper mercy with Johnson send Tinubu come back to naija to finish the wururwuru wey e start. #EndBadGoveranceInNigeria #TinubuIsAKiller
Tweet media one
Tweet media two
5
254
367
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
Lil Wayne, as you say your DNA na 53% Nigerian e be. .that thing wen you loss wen you wan come find for naija so. You go see am.
Tweet media one
4
35
344
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
9 months
Drop your account details with #SoarSuperEagles Celebrations galore 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #NGAANG
316
106
357
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Confession time😊 Burna Boy too good abeg. 😊
13
49
311
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Drop aza and di amount for your weekend breakfast. 🇳🇬 🧢
490
67
308
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
@AfricaFactsZone Hustle oo my people. Level pass level. Money pass money. Na like this we go leave some people on judgement day.
10
65
307
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
Imam of peace wey been do giveaways to tey give Una joy dun shapperly turn Imam of Moron. Naija fit Blow and Unblow anybody anytime. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Tweet media one
37
83
288
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 months
If breakfast never sure for you. Meet us for comment section. Open your DM. Na we go DM you today. Only 20 people. Good morning Naija🇳🇬
281
84
329
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
We get balloons today. RT make you wish us well. 🇳🇬 50k giveaway tonight
Tweet media one
146
117
262
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Pepper 🌶️ Dem Ozo. Ozo na fine man. #AtarodoOzoemena
Tweet media one
13
67
304
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
Some say cos Brymo wear G-string go play piano for beach no mean say e bi great artist. Aside entertainment. Music na Spiritual something. Even if Brymo naked sing for you. U no go still understand. U need to Dey for one kain spiritual level before you understand.
Tweet media one
33
38
275
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
1 year
If you fit predict the correct score between Nigeria 🇳🇬 Vs. Sierra Leone 🇸🇱, you fit win 5000 Naira. RT dis tweet, follow @NaijaPidgin_ and drop your predictions.
Tweet media one
453
218
244
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 months
Day 2 for all online protesters. As we dey run am, 5GB data each for online protesters to keep the hashtag on the trend table. Drop numbers and network. Una Good morning ☀️ #EndBadGovernance #EndBadGovernaceProtest #EndBadGovernanceInNigeria
249
131
284
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Online protesters wey dey use MTN, AIRTEL OR GLO. No drop ur number. We wan start to credit 1GB data Just drop ur network for di comment section if you dun dey tweet and retweet about #EndSARS #EndPoliceBrutality #EndsSARS #ReformTheNigeriaPolice #RestructureNigeria
438
235
257
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Tweet good or bad about TB Joshua. Dat na your Kettle of tea. Only thing we sabi about di prophet be say; e be good man and e dey nice to people.
Tweet media one
6
48
263
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
@itsSh0la Shola, we no go fit manage 150k ? 🙏
21
2
266
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
After plenty underground hard work. Eniola Badmus dun dey tension di internet with di results from di hard work From this to That
Tweet media one
Tweet media two
20
33
258
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
Ighalo you dun do am before and you fit do am again. Change diz game for us. #EVEMUN
Tweet media one
3
10
246
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
1 year
Midnight credit alert. RT drop acct
306
151
241
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Before before Nairaland starter pack.
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
18
39
247
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 months
Drop photo of that thing wey you screenshot but money never dey to buy am.🇳🇬
338
49
281
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 months
Which network provider good for your area? MTN GLO AIRTEL ?
331
65
274
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
@yabaleftonline E be like say Dis stray bullet touch Khloe left leg.
7
5
257
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Drop account number. Weekend dun reach. E dun tey wey some of us hear something like dis.
202
30
225
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Mr. NYSC DG no lie. Some corpers dun dey prepare already with enuf voltage ⚡⚡⚡⚡⚡⚡⚡⚡⚡ Because of 33k Osun Olamide #Airdrop Adamu The Don Sambisa Baddo Poverty #UARians
40
83
230
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Make we yarn Man to Man about Gambling. Set a reminder for my upcoming Space!
12
80
219
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Where online protester? We dun tire? Di trend #EndSWAT #EndPoliceBrutality #EndSarsNow dun dey go down make we fire up again.. Just retweet.
27
501
241
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Finally. We dun enter 200k followers. RT den tag your data plug for us. We wan show love. 🙏 UNA THANK YOU O.
174
92
200
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Online protester. Our plans for una dun ripe.1GB data for 25pipo watch. If you never follow us follow us now. If you never begin tweet or RT untop dis #EndSARS #EndPoliceBrutality #ENDBADGOVERNANCE #ArrestKillerOfficers #ReformTheNigeriaPolice E never too late. Start now.
111
304
221
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
One man dun change am for e pikin unto say e pay 21k USD for di boy school fees. And di boy no enter class for Maths and English exams. But e enter class write music exams. 21k USD? Omo. Dis boy gas blow for music industry if not, Ghana burial undertakers dey wait
Tweet media one
Tweet media two
15
63
234
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
#MenDeserveBetter and you will now buy one boxer and a top for him. Small misunderstanding we'll be hearing *After all I have done for him*
Tweet media one
8
35
229
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 months
We need data plugs to dey on standby. For those wey dun dey protest grounds already. Take selfies or record short videos make you tag us. #EndBadGovernanceInNigeria
91
109
244
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
TB Joshua yarn say Corona Virus go end tomorrow 27th March and today na 26TH already Nigerians no get chill. All men Dey wait till tomorrow before dey shit attention enter TB Joshua side.
Tweet media one
8
25
223
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
CREDIT ALERT FROM @jayythedope 🇳🇬✅ E say na for lunch but the alert reach breakfast, lunch and dinner for 2 pipo🇳🇬🇳🇬✅
60
29
200
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Our WCW na @HenshawKate No ask us why. Who bi ur own WCW?
Tweet media one
25
18
240
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 months
How much be your Sunday morning breakfast? First 20 people suppose smile this morning. Happy Sunday 🇳🇬
182
74
240
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
1 year
Drop your aza or phone number with faith. We go pick randomly. RT 🇳🇬🇳🇬
321
85
205
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Na dis picture win di protest picture award of di day. 200 RETWEETS FOR DIS SMALLIE. #EndSARS #ENDBADGOVERNANCE #EndSWAT #EndPoliceBrutality
Tweet media one
7
320
230
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
Dis trend #NCDCFailedKano dey make us laugh. If na to sack Emir dat one simple. But una get just one test center for #CovidNGR with 14M total population and una dey drag NCDC. 😂😂😂 What of our brother Gandoller? Im media team no dey cover up again?
Tweet media one
14
69
212
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
9 months
Breakfast sure for 10 people today. Only if dem say good morning back to us. Good morning from senior man to our South Africa brothers and the rest of Africa. 🇳🇬
Tweet media one
154
42
213
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Shola book “Becoming A Better Man” go soon drop. But link dun dey to pre order di book. We dun pre order 1. If you need 1 copy drop “Shola” for di comment section make we pay for U. Na just 5000. Di price go enter 10k after dem release am. See link here
Tweet media one
64
33
191
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Online protesters. Evening shift dun reach. Who dey online? How di protest dy go? #EndSARS #EndSARSImmediately
52
245
220
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Drop aza for Xmas doings. 🎁
228
42
191
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
Me feel say dis Congratulations Sir wen this guy talk so and other matters wen e say dem happen for BooBoo government so eh. boo-boo no even know say all these kind things dey xup for naija. Walahi.
Tweet media one
5
50
192
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
⚽️ ⚽️⚽️⚽️ MATCH DAY⚽️⚽️⚽️⚽️⚽️ 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 Predict correct score make you win 3000 Naira worth of Data or Airtime NIGERIA 🇳🇬. VS. GUINEA-BISSAU🇬🇼 RT den drop your prediction with #OneNaija we go pick winners randomly after the match.
Tweet media one
491
140
186
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Di two giants and GOATS wey we sabi commot con rep Naija. 🇳🇬 One rep us away Di oda rep us for home. Davido and Wizkid na national treasures. #EnsSARS #SarsMustGoNow #SARSMUSTEND #UnfollowBuhariOnTwitter
Tweet media one
Tweet media two
2
128
200
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
SARS ALERT! Some police men wey be like pipo wey no get joy dey move towards the Lekki Toll gate. We no sabi their mission but their face strong. RETWEET to make sure our brothers and sisters wey dey there dey safe! #SARSMUSTEND
6
452
197
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 months
If 5k no too small for weekend breakfast. Oya mount the comment section for attendance 🇳🇬🤝 Active pipo only 🥳
196
72
209
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Any business dey wey 300k fit start ? 🙏 make una drop ideas. U fit get luck.
190
36
170
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
Na di first 100 pipo to reply and retweet with these hashtags we go consider. #SWATMUSTEND #SARSHasEnded #EndSWAT
102
166
193
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Yesterday some pipo die. Today some go still die. We wey dey alive, we wan tell God Nagode baba. No be our power. Baba na you. RT.
17
42
187
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
1 year
Drop Aza den RT. Money dey for breakfast 🇳🇬✅ How much be breakfast?
204
113
173
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Which doctor get dis fridge ?
Tweet media one
76
35
175
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Dis one wey Shola dey top twitter trends, Wetin happen again. @jayythedope Wetin you do? 😂🧢🦔
7
8
168
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Drop Details. 🥹 Happy Weekend.
160
22
149
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
5GB data from just 10 pipo. If you wan put body. Check di comments. Drop ❤️
131
25
172
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Mamma @HenshawKate cut soap for us nau. We wan dey fresh like you.
Tweet media one
11
14
188
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
RT den Drop your aza for 20k New Month gift 🎁 GM Naija. 🇳🇬
212
112
172
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 months
Pick one person from the comment box. Credit am 5k for breakfast. If you need 5k oya mount the comment. 🤝🇳🇬 Good morning Naija.
161
56
190
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
Ighalo I take God beg you. We no wan hear say dey shoot bird di mamma fly or you reach goal con troway ball. Ighalo, Ighalo, Ighalo, how many times I call you so? abeg no shame us today. Just net one goal for us.
Tweet media one
5
18
163
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
How much you say you dey use for early morning food ? No lies abeg. No drop your details. We go enter ur DM 😉 GM.
215
34
145
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Oya Wetin you want for Val? if e pass 15k just forget am🗣
166
25
153
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
As Innoson motor dey trend, I been tink say na another logo pesin dun propose give dem. After I check D koto of the mater I con know wetin xup. Country pipo abeg Make Una try patronize @innosonvehicles cos Na we own. If we patronize dem wel e go boost our rep as a country.
Tweet media one
4
23
160
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 months
How much person go add join your account to complete am 100k ? 🇳🇬
251
40
189
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
10 months
@itsSh0la Who wan get "Our Wife" Title must cook.
6
4
178
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Burna Boy songs Thread. No drop di one wey person dun drop. #Burna
Tweet media one
94
24
159
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
RTs for urgent 2k. Likes for how to make urgent 2k 🤝
34
77
143
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
4 years
1GB data for 20 online protester to tweet Rest in Peace to all the heros wey SARS dun fall Follow us #EndSARS #EndPoliceBrutality
113
114
150
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
10 months
Opay users. Wetin 10k fit buy for you today. Make we celebrate the first Sunday of the year. 🇳🇬
192
48
169
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
FIFA say dem no go fit lie for dis one. Dem say Jay Jay Okocha na FIFA legend. 🇳🇬 #WorldCupDraw
Tweet media one
Tweet media two
0
17
169
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
How much be dat your breakfast again? 😊
157
18
133
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
As Jack Ma dun donate 500,000 test kits, 300 ventilators to Nigeria and other pipo. We need to give Jack Ma Chieftaincy title for Naija. Abeg make una hep me give am one better Naija Igbo, Yoruba or Hausa name to tell am thank you. #Naijapidgin
Tweet media one
41
31
159
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Drop details 🇳🇬
157
29
135
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Make nobody blame Jamb. Person get exams tomorrow but e dey online dey post memes and save sticker for sticker fight. How e wan tey pass jamb?
Tweet media one
9
27
156
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
5 years
Iheanacho dun go cook Im legs for dia village com begin score goals anyhow.
Tweet media one
6
14
152
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
Can I DM ? Makes we ask for you akant
129
25
141
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
@jayythedope No time to waste. We dey pre order 👑
Tweet media one
1
1
148
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
She lie give her boyfriend say she no go commot today cos her body weak. Dem dun catch her for outside with another man. Na dis matter we wan settle now #ValentinesDay Awwwn #valentinegift
62
54
158
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
3 years
Congratulations Nigeria. After plenty kurukere waka and strong head. President Muhammadu Buhari dun put Biro for paper sign di electoral amendment bill. If you no understand Wetin di bill dey abt. Check dis pissures.
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
7
78
156
@NaijaPidgin_
Naija Pidgin
2 years
How much be that your breakfast? Make we sort am?
210
28
144