We are all characters, the earth as the center stage. You die and you leave the stage. Make sure you play your role correctly. No a*s kissing. Be a hero on your side and keep winning. We will all account one day😶
I come bed for my friend bi ein there wey thief enter like 1:am there. I see am paa buh I sheda do like I bed. This morning I go take rob pass ma eye. We all dey cry😂😂😂😂😂
Some people dey err, you fi go to an unknown place and ask them for direction to a different place. Them no know there o buh dem go still direct you ah😐
As we dey jhs den we get two rice sellers. One dey sell waakye den one dey sell plain rice buh I never see say the waakye seller dey chop ein food da. The plain rice seller too same ah?😐
Chale some big account go tweet nonsense den ego turn banger. If ebe me a, me den ma boys pɛ wey go engage. My bros turn bangbros. You are doing the most❤️
obolo people are not Manchester but they should try and be United 🤭
imagine if they came together in one accord, to fight body shaming,… not the car because they can’t fit in.
Rydees I go buy something. Some nigga dey wear ecg demma uniform come there wey e tell the woman say he dey buy water. He sana say he want chilled there norr the woman start dey laugh🤣🤣🤣
I dey chop for bus inside this girl dey spy me Saa what edey mean? She dey crush on me or she likes the way I’m eating? Or she go chop? I no go give am o😂😂😂
What do Nigerians see in the name Victor ah. Victor Osimhen. Victor Boniface. Victor Emeka. Victor auwi3uwvslsi ah what dey shock koraa be the Victor e28wwcskssuwh aba!