Wahala for who Dey show workings, na Cho Cho Cho give me morning and afternoon food today, me wey dey do 101 normally, I still dey there like this today go be 111 😂
BREAKING NEWS
I can’t pretend anymore
Who be this Kai cenat ?
Wetin be streamer?
How Davido take enter the picture?
Shanks wan feature am?
Please explain to me like i am in crèche