๐•๐”ธ๐• Profile Banner
๐•๐”ธ๐• Profile
๐•๐”ธ๐•

@Jaystilldey

2,705
Followers
423
Following
2,706
Media
92,233
Statuses

โ„๐•ฆ๐•ž๐• ๐•ฆ๐•ฃ โ€ข ๐•—๐•’๐•ค๐•™๐•š๐• ๐•Ÿ ๐••๐•–๐•ค๐•š๐•˜๐•Ÿ๐•–๐•ฃ โ€ข

my head
Joined February 2023
Don't wanna be here? Send us removal request.
Pinned Tweet
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
This guy exaggerates his Role in any movie
Tweet media one
938
861
11K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
@insultsrare It's definitely cool๐Ÿ˜‚
Tweet media one
16
186
8K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Palmpay agents dun show for Hilda cooking location o come see as everybody japa
Tweet media one
107
748
5K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"see wetin your mama mates dey do, na eba she dey make for us everyday"
Tweet media one
49
672
5K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Dem carry DJ Khalid go chop Amala, after 2 plates Guess wetin him talk? Another one!
Tweet media one
103
632
5K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
@insultsrare ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
9
139
4K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"see wetin your mama dey do for tiktok before I marry am"
Tweet media one
66
783
4K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
Hit the Gym Eat the gym
Tweet media one
Tweet media two
130
326
3K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Hilda dun cook finish, come dey go your house go continue your garri and indomie
Tweet media one
54
381
3K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
The wahala wey Guinness cause for Twitter naija, Dem no go fit beer am if Hilda no win o
Tweet media one
34
291
3K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
If the Titanic submarine incident occurred in Nigeria Their families after 41 days:
Tweet media one
76
426
3K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
Tweet media one
5
78
3K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Davido is your goat, He's my goat too... Make we dey ram eachother
Tweet media one
50
287
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
7 months
@yabaleftonline Tears in my eyes while grating the onion, more tears when hair doesn't grow
Tweet media one
72
102
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"motor wey carry us come dun go oh"
Tweet media one
41
386
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
One day, we will talk about Yahoo boys and their fake love for snooker ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
94
281
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Cultist: Who goes you ๐Ÿ‘€ Fresher: "Laughs hysterically, See blunder!"
Tweet media one
108
418
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Barber dun cut cultist locs say na lowcut fit am pass
Tweet media one
48
250
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"how did you make your first million?" Yahoo boys :
Tweet media one
56
251
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Fresher dun commot cultist charger from socket plug him own
Tweet media one
60
267
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
**Does weekly sub 3 times in a week** MTN:
Tweet media one
27
214
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Omo I ready to follow anybody this night, I must enter 1k ๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’
Tweet media one
161
135
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
English: I do not Agree Igbo:
Tweet media one
103
180
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
E be like say God of war wan dey consider peace
Tweet media one
92
302
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Ashewo find pastor come church, she say he forget him tie
Tweet media one
62
232
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Malik, smallie and 18 others being recruited for the upcoming war ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
74
245
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
Me after doing monthly sub and it finish by weekend ๐Ÿ˜’
Tweet media one
Tweet media two
43
214
2K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
Davido just pack girls with small brรซasts for this video ๐Ÿ˜’, thick girls dey unavailable?
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
84
135
1K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"yes I know this is a wrong number but your voice is sweet, let me tell you how I feel about you"
Tweet media one
23
200
1K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
*After 3 rounds of raw serious knacking* Me: So why did your ex break up with a pretty girl like you... Her: Don't mind him jare, he found out I have AIDS Me:
Tweet media one
Tweet media two
91
234
1K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
Tweet media one
28
39
1K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
5 months
@InternetH0F ๐Ÿ˜ญ
Tweet media one
0
4
1K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
@yabaleftonline You fit lock person up today make them lock you up tomorrow - Verydarkman
Tweet media one
27
33
1K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
English: Since morning Martinez Yoruba:
Tweet media one
54
104
1K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
Nobody: Absolutely no one: Me when they tell me to do what I was already going to do voluntarily ๐Ÿ˜’
Tweet media one
41
231
1K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
The Yoruba version of these movies >>>>>>> the English versions ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
Tweet media two
66
193
941
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
@InternetH0F You just know he's an opportunist
Tweet media one
2
3
1K
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Malik and 18 others applying for a job:
Tweet media one
40
167
937
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Precious if you dun cook finish come tell me who is "Femi Hilda's place" ๐Ÿคจ
Tweet media one
31
170
949
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Pastor: Let the Virgins in the house come out for prayer My mom: Me:
Tweet media one
Tweet media two
39
186
905
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"How did you make your first million?" "EDD" 2 hours later: "EFCC followed you"
Tweet media one
47
129
850
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
But why Zlatan wicked like this ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
38
132
818
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"Customer how much?" "7,000 naira o" "Make I pay 5,000 naira last" Without hesitation: "Oya bring am" Me:
Tweet media one
95
187
813
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Two with Daniel regha โ™ฅ๏ธ
Tweet media one
Tweet media two
@the_Lawrenz
Alabi
1 year
Have you ever taken a picture with a celebrity, show us ๐Ÿ˜
2K
733
9K
167
60
816
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
@yabaleftonline He's not scared of the north but he's north coming
Tweet media one
34
33
849
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"haha you caught me"
Tweet media one
26
116
774
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"hi my name is Femi, so ma femi?"
Tweet media one
37
123
752
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
You say I no dey treat you well... I no remember when I tell you say I be doctor o ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
27
157
719
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Isn't it funny how Stiles didn't get bit by a werewolf throughout the series? ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
52
90
728
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Why Ade no come davido show for Lagos? Because Ade for GwaGwalada
Tweet media one
43
127
663
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
รˆlon musk dun do me strong thing o ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ Wazzuldizzz ๐Ÿ˜ญ
Tweet media one
Tweet media two
124
129
615
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"party no dey stop when we bop..." I enter club with purple T shirt Dj see me run forget laptop ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
22
147
646
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Many of you know this, but because you like him you're not willing to accept it. He's a good actor but sometimes he can be cringe af
21
5
625
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
I dey think about how I go enter 2k this night ๐ŸŒš
Tweet media one
37
71
570
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
5 months
@yabaleftonline Iran dun first Nigeria score point ๐Ÿฅบ
Tweet media one
20
14
602
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"Dem say tailor no dey live there again o"
Tweet media one
18
121
563
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
5 months
@instablog9ja The boy go soon know how many sacrifices he take him papa to be who him be today
Tweet media one
12
13
611
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Teacher: Everyone submit your assignment Me: What assignment?
Tweet media one
31
115
571
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Wetin be this abeg ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Tweet media one
Tweet media two
128
69
548
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
Na inside bush party dey hold now?
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
26
60
550
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Imagine say those statues come to life ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
25
66
546
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
This movie has comic relief than most skits
Tweet media one
38
85
543
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
E remain small make I reach 1k, then I do giveaway ๐Ÿ˜Œ
Tweet media one
36
99
524
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
Na food I come buy for junction, I dun dey hear "Omoba" Make una leave me I no get shishi to drop ๐Ÿ˜’
Tweet media one
27
102
536
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
Since when irunmole start dey use AK-47 ? ๐Ÿ˜‚ Nollywood abeg nau ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ™
Tweet media one
69
96
530
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"police no dey slap idan, na idan dey slap police" - Seun Kuti ๐Ÿ˜‚
31
83
520
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Everyday new Tinubu secret dey Expose, my question is why Dem never nab am
Tweet media one
22
119
511
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"Lil durk is coming to Nigeria" Yahoo boys waiting to greet him at the airport
Tweet media one
47
102
493
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
I plug phone for socket before I sleep, now I wake up see say I no on socket ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
Tweet media one
44
104
475
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
7 months
@yabaleftonline Him still fat, make e off clothes una go see him abs wey dun nearly dey abs-ent
Tweet media one
26
11
499
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
10 million naira or a date with Nicki Minaj
Tweet media one
80
84
453
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
7 months
@InternetH0F From this to that in 5 minutes
Tweet media one
Tweet media two
3
10
501
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Make I just wake up to 2k, then I follow everybody back โœ‹๐Ÿป๐Ÿ˜‚๐Ÿคš๐Ÿป
Tweet media one
38
64
447
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
Na your mama wey hold your assets be this? Sope otilor ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Tweet media one
31
109
446
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
I call you boss you call me chairman, both of us dey avoid one thing ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
32
118
441
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
As a billionaire myself, wetin I see grab for Otedola and Tony Elumelu gist na "2 billion.. 250 billion and Kinikan billions" ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
14
74
430
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Old account got suspended so I'll be here for now please kindly follow me I'll follow back Asap ๐Ÿ™
Tweet media one
Tweet media two
60
59
428
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Main Account got suspended please follow me here ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ™
Tweet media one
Tweet media two
90
78
403
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"Make I face "Oboy Dem too My fears" much"
Tweet media one
Tweet media two
20
136
432
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
I dun enter 500 followers 3 times now Elon moosk wetin dey sup?
Tweet media one
39
69
397
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
When using a toilet that has no doors and I hear footsteps approaching Me: Starts singing ๐Ÿ˜‚
Tweet media one
18
87
412
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
English: Extend my regards to W Yoruba:
Tweet media one
32
104
401
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"I dribble werey he chop sand" ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Tweet media one
16
73
399
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
@yabaleftonline 1.5m monthly for a previously public private part? I'm up ๐Ÿ™
Tweet media one
33
7
410
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
My ex gf papa dey drip as him dey collect drip
Tweet media one
17
61
386
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Because life no fair you go buy Caro white
Tweet media one
19
89
392
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
@yabaleftonline My ex wey call me boss, I show am boss attitude
Tweet media one
16
15
399
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
@yabaleftonline After reading your message: "I thought I had replied you" "I replied you in my head" "So if I don't call you won't call" when they know clearly how busy you get Ashabi you will nรธt know peace ๐Ÿ˜”
46
19
401
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Pastor dun use him toyota jam church member maybach
Tweet media one
29
72
376
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
**Armed robbers barges in** "Everybody lie down! your money or your life!?" Jet-li:
Tweet media one
16
73
375
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
5 months
@instablog9ja Even for camp women still wan form levels, man no fit ever tweet this thing
15
4
393
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
The picture The picture I take of My friends My friends Take of me
Tweet media one
Tweet media two
36
110
359
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
Tweet media one
3
10
401
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
@yabaleftonline People are now buying houses from scratch cards?
Tweet media one
24
9
363
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
No be 1.5k I dey look for front so? Kindly follow me let's grow together ๐Ÿ™
Tweet media one
55
54
344
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
Omah lay Android users
Tweet media one
Tweet media two
46
86
327
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
1 year
"sell your 3 camera and chop you this guy, you no be photographer"
Tweet media one
21
83
341
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
5 months
@yabaleftonline Nobody wan fix pumping machine And them say water no get enemy
Tweet media one
23
14
358
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
6 months
@yabaleftonline Even Jesus said "Fear North ..." who is asherkine not to?
Tweet media one
15
8
350
@Jaystilldey
๐•๐”ธ๐•
2 years
**Me to my lame friend** Me: Will you stand by me? Him: I wish I could Me: I know lol was just pulling your legs Him:
Tweet media one
17
84
318