Bike man: oga 700
Me: na 500
Bike man: na 700 i no charge you
Me: 500 can't you see i am a fine boy?
Bike man: (smiles) oya oga make we dey go.
Me: 😂😂😂 Ehn ehn? (God abeg) 😂💔
My friend: Anyone heading to Lagos from London.Please beep me
Me: I'm currently in London, going back to Lagos by Sunday
My friend: Where in London are you ?
Me: Osapa London😭😫😂🤲🏾
I don even forget say them change national anthem 😂😂 If you see my video anywhere ignore the Arise O Compatriot wey I sing 😂
Focus on my face instead 😂😂