Zinodicts don turn curtist group seh 😂❤️👏
You enter Instagram;; Zinodicts nii
You enter Tiktok:::: Zinodicts nii
You enter X here :: Zinodicts nii
Even on my WhatsApp here Zinodicts nii 😭🤣😂
Zinodicts I Stan forever
New Wizzy
@zinoleesky01
🐐🔥❤️👏
The Biggest Cultism In Nigeria Right Now Is Zinodicts ❤️👏
And I’m so proudly and happy to join the Biggest cultism in Nigeria since 19 🙏😊❤️
@zinoleesky01
forever we love you ADIGUN mii 👑🐐❤️
Funwon Nii pressure 😂🖕
Who reason with me? 😂 Zino na ogba lol him too like vawulence 😂 Set Awon Burna lawaaa who notice the ice store only pin Davido Wizkid And Burnaboy 😂 So wetting con remain ?😂 Young Guy with Big Doing forever in my heart ADIGUN
@zinoleesky01
🐐💪❤️
God of war I feel like Kratos I don’t know why they hate us they want make I Dey stock for elevator When no be you be my creator huh won mon pe Owo moun waaa them sey I too fugaaa na only me get my own type tungba__.?👑😊Zzz
Alapoo plenty
I’m nice
I’m wise
Call your brother
Call your sister
Call Paul
Call Peter
Me & y’all know the truth is bitter to say but ADIGUN is coming 💪🐐👑
Single track wey passs Album
Lolz 💔😂
Eshiiimaaajeeee
@zinoleesky01
seh
Album yen seh gbogboyin lee maa chop ehh Walai seh ✌️😂
Another morning here Eyin hatred seh 🖕😂
Be like Zinoleesky and Nairamarley Intentionally drop this gbedu today nii ooo 💔😂
Zlatan dropping today
Bella dropping today
I hear say Baba DuDu also
Oya let see the cancell Artist 😂
As ADIGUN don too Aktive now 🐐❤️
As I never chop ABANIKANDA finish at all 😂
My Fav on another hit one I’ll keep
streaming both together 🤩🔂🔥😂
As another joyii still coming 🤩😂❤️
You fit get Oyinbo friends Dey sing this shiiii for him or her eh Arindin😂💔
Won Wa mi Manchester
Won Wa mi Germany
Wtf is this Una go still know the truth watchhhhhhhhh out 💪❤️