The most stupid thing I’ve ever heard in my life is saying you’ve outgrown your friends because you are getting it right and they are not. Una dey mad o. Ahhhh!!
1. No smoking in my house
2. Don’t bring your friends to my house without telling me
3. Don’t rearrange anything
4. Keep the house clean especially my bathroom
5. No loud music.
6. I hate talking
7. Don’t make friends with my neighbors
@royzkingin
You remember that werey wey dey say why we no wake the person wey get car to drive us that day😂.. say we no suppose carry car with no plate comot😂
If your pussy good and lit, men will almost die to hit again, the reason these men didn’t stress is because a lot of you are wack in bed and most Dey gba terribly. Make una dey deceive una sef for Quotes🙂✍️
Two weeks into us talking, you go don sabi say I no be man wey you fit frustrate, you fit just wake up no hear from me again after I don warn you tire.
A year ago, I was so down bad financially for the first time in 6 years, I learnt a lot of lessons. If things are going smoothly for you, do not think it’s because you are good at what you do or you know how to make things work, life can show you the other side of it any time😮💨
Nigga Dey pami😂..you go see babe dey post about wigs everyday, dey post about men should do things for her, about how she’s only for soft life , posts about how she’s a girl and she deserve to enjoy without working, you go still carry your leg waka go meet am come Dey rant later
This white Lion chicken catcher guy is my favorite account on Twitter.. always happy😂 and funny(I don’t want to use the word mumu, he’s an agbalagba)😂😂😂
Boys are actually the worst at overstaying their welcome,you’ll be playing PS5 and drinking whiskey,next thing omolomo don hang shirt for your wardrobe.
Though my guy is well to do and I don’t pray from him to go from grace to grass but sometimes, I want him to go br0ke so I can have the chance to show him I can be there for him.
Wake up, post about haters, post about princess treatment, set camera and make videos of you and your yansh, post about what a ‘real’ man should do for a woman, ‘if you cannot press money, clear’!!! Every damn day on snap😔
2k - I don see am.
5k - Thanks.
10k - Thank you.
50k - Thank you very much.
100k - Thank you. May God bless you.
500k - Thank you. May God bless you and your family.
1mil - *screams* God bless you x1000
See as everybody(male and female) for quotes Dey agree say it’s the role of a man to provide, now if we try to say women should do something, they’ll say it’s slavery😂😂
Idk about other men o, but you can’t gaslight me into spending a dime for you, if I no wan spend 1 naira, nothing wey your papa fit do or say wey go debit me.
Walahi I get padi wey be say no matter how touching your story be, he no go give you shi shi, everybody don sabi say if you bill am, he no go give you, so nobody tends to disturb him for shii, I think I like that tbh
I remembered when I put up a video of me squatting 180kg or so on snap, and one random dude said I was doing it wrong cos I wasn’t going deep enough. I asked bro to send me a video of his squat PR. He sent me a video doing 70kg with his chicken legs😂.. I say oopps😂😭
@stifgong
@now_arsenaI
Bro, Eddie was one of the best player on that pitch tonight, y’all drop the hate agenda for the boy. Let’s focus on the next game!
@PeakSanti
Bro. Start the full squad bar saka. Hand them 3-4 in the first leg and we can play whatever we want in the second leg. No time to take chances. we need this Europa cup!
@kusssman
Checkpoint is even one thing, if it’s just checkpoints Shey people will know where to avoid now. You can just be walking on the road and you’ll find yourself inside korope, if you don’t go out, they’ll come knocking on your door..You can see 4-5 hilux moving together at night