OLAMIDE not Baddo🧢 Profile Banner
OLAMIDE not Baddo🧢 Profile
OLAMIDE not Baddo🧢

@Hirazzy

6,605
Followers
5,198
Following
570
Media
42,535
Statuses

Professional overthinker. Love Twitter because everybody judges everybody. Take me serious at your own RISK. YBNL MAFIA 💙🧢

YBNL
Joined February 2021
Don't wanna be here? Send us removal request.
Pinned Tweet
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
6 months
Ajẹpako wey get charisma, Carpenter wey get calibre.
Tweet media one
Tweet media two
24
103
400
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
I Just dey laugh all these BSc holder wey never finish NYSC saying 800k monthly salary is small, guy finish service come sit down for house 🤷🏻‍♂️🤣
272
1K
5K
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
1 month
If dem ask you how much per night now you go dey vex. 🤷🏻‍♂️
@_oghenerhona
oghenerhona💞
1 month
🧚🏽
570
519
5K
322
646
3K
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Bants aside Wizkid nah Davido papa for this music of a thing.
68
488
3K
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
1 month
A year ago yesterday but I still dey find job. Them sell family land send me go school please Kindly RT for me. Thanks
Tweet media one
61
3K
2K
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Adekunle Gold and Tee Billz are crazyyy. 🤷🏻‍♂️🤣
@SympLySimi
Simi
3 months
Men Are Crazy 5/4/24
Tweet media one
2K
6K
42K
77
451
2K
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Chidi is gone!!! Lost a real niggar to Nigeria failed system. 💔
Tweet media one
167
111
832
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
I seen a nigga who was helping everybody when he had it fall off and nobody picked him up.
82
248
660
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Thought you were Rich now?
Tweet media one
@_crycrybaby
ada
3 months
I need 37,400 naira like rn🥲
23
4
60
42
108
399
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
You self dey find shout out from person wey dey find money to compete with Chukwueze 🤷🏻‍♂️🤣
60
117
382
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
29 days
Sapa wey go make me go carry Jedi for 2024 make I no jam am. Old taker your life don spoil finish. 😂🫵🏿
@urgly_gramm
UrglyGramm 🍃
29 days
I don go buy jedi make i try am today, any advice?
Tweet media one
248
52
724
37
64
366
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
6 months
If you never knack this year you will buy a Mansion before end of this month. 🙏
93
72
336
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Olamide Baddo is bigger than any Nigeria artist inside this Nigeria wey we dey shar. Hit for hit he go body any artist papa. 🫡
29
75
348
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
See as Justin Bieber humble in front of Wizkid. 🇳🇬
@GucciStarboi
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
2 months
Wizkid X Justin Bieber 📸🔥
Tweet media one
29
306
2K
19
43
325
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
6 months
If you never knack this year, you will touch 1M$ before the end of this month. 🤷🏻‍♂️
78
45
296
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Imagine someone gave you two options to become rich, either you win 10m or you allow your best friend win 200m Which one are you going for? 🤔
136
34
294
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
1 year
Happy Birthday to me 🎂 🎁 🎉 God has been faithful.
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
68
34
261
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
I go meeting since morning 🤷🏻‍♂️
Tweet media one
56
40
267
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
As a Nigeria fresh graduate before you go see job wey dey pay 200k monthly you go join illuminati. 🤷🏻‍♂️🤣
39
53
269
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Black sheep of the family fit later turn breadwinner.
33
94
269
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Remember the last time God helped you in a way you didn’t expect? HE’S DEFINITELY GOING TO DO IT AGAIN !!!RELAX !!!
25
75
236
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 years
Lol this is embarrassing Af!! Shatta Wale Wanna freestyle with Grammy winner? #Burnaboy
7
9
201
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Omo Lile Welcome to YBNL we drop only hits here. 🫡
18
24
216
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Until a man is financially stable y’all need to know he’s not happy.
18
102
221
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
This law is for broke boys but we are not ready for this conversation today. 🤷🏻‍♂️
@Winifunds
Winifred🌻
2 months
Please let's just be texting. Which one is when are we seeing? can't we just remain friends online?
113
161
333
43
78
220
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
If you never knack this year, you receive $1M credit alert before the end of this month 😂🤷🏻‍♂️
55
31
211
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
Garri without sugar is so sweet🤷🏻‍♂️🤣
82
43
210
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
The way this small girl just dey share herself like palliative for this app is so crazy. 🤷🏻‍♂️🤣
82
43
207
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
I don carry Mariam enter Yabaleft. ✍️🤣
Tweet media one
Tweet media two
@NancyTIF
BigBaby🦋
3 months
@Hirazzy I just saw this tweet on yaba left now on Instagram😂
0
1
15
43
53
197
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Keep resting Imole.💡Saw your kid on the gram made me sick to my tummy 💔
Tweet media one
19
24
198
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
You dey claim ugly guy for TL but you dey knack people girlfriend offline. Your day go long if I get your time bro 🤝
74
40
192
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Bastard money where are you? I never sleep e gbe wa. 🤷🏻‍♂️😂
18
48
190
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
You go know pikin wey just get access to internet after lock down. Lmao this boy doesn’t know how Ray terror!zed instagram 2015-2019. 🤣
@olabisof_lag23
𝕆𝕃𝔸𝔹𝕀𝕊𝕀📿☦️ 🍁
4 months
B/w this this two who do you think is richer 🤔 Yhemolee Or. Huspuppi
Tweet media one
Tweet media two
104
35
125
41
41
182
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
I will never love any babe again for my life 😭💔
52
36
170
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
So I did my Birthday in Elon prison. Thanks to you all for all wishes and gifts. Love you guys forever💙🫡
Tweet media one
58
33
168
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
Poor girls just hate poor boy for no reason unity no dey this country at all 🤷🏻‍♂️
29
47
157
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Omo Iyami just dey guide and hustle you go win this Sapa 💪🫡
14
50
154
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Your babe dey use you guide and that’s the sad truth.
26
46
155
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
Women will leave and think they can come baccck with cheap lies lol 😂
Tweet media one
46
23
157
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Women are not nice people Women are not nice people Women are not nice people Women are not nice people Women are not nice people Women are not nice people Women are not nice people Women are not nice people
41
51
152
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
Make I dash one of my mutual this baddie
Tweet media one
59
19
147
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Person wey no fit roll Igbo dey form gangster 🤣🤣
39
42
154
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Should I report a robbery? Because you've stolen my heart and left me breathless with your stunning looks in that uniform.
@mayegunAmina
Asp Mayegun Aminat
2 months
Alahamdulilahi I’m +1
Tweet media one
2K
1K
21K
53
30
150
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
If you don start to Dey stay alone buy your own TV and chairs by then me and you fit Dey argue house rent matter. Set awon 6 boys inside 2 bedroom apartment for Lakowe Ogun state. Werey wey no even get his own personal bathroom slippers won dey follow me bant for TL. Nah wah 🤣
@urgly_gramm
UrglyGramm 🍃
2 months
@Hirazzy 5bedroom flat for 100k 😹😹 ashiere eda 😹😹😹😹
5
0
11
70
35
145
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Rich on social media facing sapa in real life continue 🤷🏻‍♂️🤣
32
31
141
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Sorry guys I just dey come back from meeting since morning.
Tweet media one
40
22
144
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
1 month
Baby your life don spoil you just dey hustle for diaspora men on twitter. 🫵🏿😂
25
40
147
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
1 month
Were you there? 🫵🏿
Tweet media one
26
18
140
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Hi Funke, I hope this tweet finds you well. My mom told me not to talk to strangers online, but I’ll make an exception for you. Are you a bank loan? ‘Cuz you have my interest. Can I have your email in the dm so that I can apply for it? Thanks, Olamide not Baddo
65
29
134
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Having a girl anybody can’t touch is an underrated blessing. 🤣
33
47
142
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
You gotta stay motivated these niggars wanna watch you lose.
12
46
139
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 years
1
0
118
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Hi Mariam, I just showed this video to my mom and she said MarryAm. Kindly send your previous relationship resume to my dm for review. Thanks, Olamidenotbaddo
@shadesbyryam
Bamgbaye Mariam
3 months
Single Pringle 😊
21
17
169
27
35
136
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
My Lord, small work Ronaldo salary. 🤲🏾
Tweet media one
7
17
133
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Rich on the internet facing sapa in real life. lol
23
42
133
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Single baddie at 40 keh? 🤷🏻‍♂️😂
38
31
134
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Person go spend money finish una go use emoji cover am. God go judge una.🤷🏻‍♂️🤣
@demi_muse
B!G DEMS❤️
2 months
Posting these pictures cos I looked pretty in them.
Tweet media one
Tweet media two
263
121
685
32
33
134
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Back to base after 7 days behind Elon’s bars. Olamide not baddo 🧢✍️
28
20
126
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Eat with your niggars do not compete with your niggars.
8
42
130
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Dear God: Burn every bridge that leads my life back to pain.
9
51
125
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
No light no fuel I don go fetch water for river. E pa atewo fun Tinubu.
27
18
127
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
So my brother’s daughter scored 312 for jamb. I need a Gift suggestion for a 16 years old girl guys 🤣
36
18
122
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
I don’t care how hard this year has been, I’m not losing my faith in God.
7
48
127
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
The flower wey una no won give Olamide for this app we go collect am by force for una hand. 🫡
Tweet media one
16
37
125
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Thinking giving woman money is bad. 🤷🏻‍♂️🤣
@yabaleftonline
YabaLeftOnline
3 months
Signs of poverty??
366
61
877
21
33
119
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Nah God Dey feed old taker. ✍️
10
38
122
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
God all of them don sleep run this for me before them wake. 🤲🏾
Tweet media one
Tweet media two
18
18
118
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
The only talent wey Davido get pass Wizkid is to unsuccessfully cheat on his wife. ✍️
13
33
116
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Apari you are so fool!!sh for accusing this boy for minding his business.
@Mbahdeyforyou
MBAH
2 months
One word for him boy #JusticeForNamtira
Tweet media one
543
162
2K
26
18
114
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Old taker don go baff soap 🤣
20
20
112
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Petrol is now 773naira per liter E pa atewo fun Tinubu. 🤷🏻‍♂️🤣
24
25
115
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
I want to make mama proud don sleep keh? 🤷🏻‍♂️🤣
29
27
106
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
God all of them don sleep I no fit sleep. Run this for me abegth 🤲🏾
Tweet media one
Tweet media two
14
26
111
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
No go warm your Garri 🤣🤷🏻‍♂️
@Ayoolatomide
Tomide
3 months
I just finished cooking.😁
Tweet media one
5
1
15
20
15
111
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Dear Lord, fix it before it turns to shame. 🤲🏾
Tweet media one
11
37
113
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
1 month
Give up keh? When dem release latest every year. 🤷🏻‍♂️😂
Tweet media one
12
23
107
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
Dear God… fix me when I’m the problem, and protect me when I’m not. 🤲🏾
Tweet media one
7
34
107
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Popo don catch me make una gather money bail me abeg. 😢
Tweet media one
37
16
110
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
📍
Tweet media one
Tweet media two
26
15
107
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
You a pvssy guy if the only thing you can use to come back is to ugly shame him. The guy cooked you so bad by talking senses into your head. You pushing 40’s bro stop comparison of guys doing good for theirselves in life and focus more on your stagnant life mugu. 🤣🤣
33
34
105
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
How guy man go dey watch film dey cry? 🤣😂
34
20
103
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
A lot of people don’t realize how big of a blessing going out and returning home safe in this country is.
8
31
103
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Some of una dey buy una self gift dey act surprise 🤷🏻‍♂️🤣
30
21
99
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
2.5k mumu Dey follow this account. 🤣🤷🏻‍♂️
@cin_thea_xx
Cynthiadiary
3 months
Your dad would pick me over your mum😂
621
210
2K
32
16
99
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
E no go better for anybody wey vote for Tinubu. 🤦‍♂️
19
22
100
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
This Garri come dey be like ice cream for mouth 😩
30
15
97
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
So nobody fit tell this President say nah nonsense e dey do? 🤦‍♂️
30
22
98
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Saturday May 4, Old taker’s list update!!! Tochii Achiever Tomide Urglygram Elfocus Dj wizkel Okikiola If you see these people above anywhere run for your dear life their own don spoil finish nah packaging them dey use. 😂😂😂
27
20
99
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Crazy how we keep chasing better life while de @th is chasing us. 💔
12
33
101
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
Omo person wey build Lagos don scatter Nigeria 🤷🏻‍♂️🤣
18
25
98
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
A lot of una will follow person go follow back una go later go unfollow person. Oya now sodiqi ogbon. Tonight I will unfollow y’all too.
21
27
92
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
This is the goat of all slides.
Tweet media one
@big_olamide15
olamide🦋❤️
2 months
This. Or. That.
Tweet media one
Tweet media two
67
47
133
20
18
97
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
📌
Tweet media one
Tweet media two
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Person go spend money finish una go use emoji cover am. God go judge una.🤷🏻‍♂️🤣
32
33
134
27
23
95
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
May Allah change the most hopeless situation into the best moment in our life. Aameen!
Tweet media one
8
21
94
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
2 months
Some of una dey actually do this life of a thing without prayers??? Omo una get mind o 🤷🏻‍♂️🤣
13
30
94
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
🙏
Tweet media one
Tweet media two
11
19
89
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
5 months
No matter what happen to you in this life don’t let money finish for your hand shar 🤷🏻‍♂️
14
20
93
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
men are so good at hiding all the stressful things going on in their life.
11
34
94
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
4 months
This one Dey brag say she get 100k for account 🤣🤦‍♂️
30
9
93
@Hirazzy
OLAMIDE not Baddo🧢
3 months
God Abeg run me this one before everybody go wake up. 🙏
Tweet media one
Tweet media two
13
16
93