@Ekitipikin
You are a mad man shey you see waiting happened today for Twitter why you no retweet that game way almost everybody win ,and the boy way post that 783k odds tag you but you dey busy dey follow mumu Chelsea Mach
@Ekitipikin
Mayor abeg help my life ,
I don Lean tailoring finish no money to open my own sho 😭 even where I go work my oga no gree pay me ,him say him wife dey sick and I understand am,sir please help me, nothing is too small
@thecheffchi
As you dey rush put mouth so !! You don ever see any Wizkid baby mamas put mouth for Davido and Wizkid matter before???
Abi just want talk,ehh ?