@HommiesDrey
This guy just Dey cap nonsense up and down since morning, no na check ok am abeg , una mind go Dey una think say na all this GBA wey una hold for hand wey dey give una small small change , I love as dogs no carry any ambassador, rubbish people 😭😂