|IGBOMAN|
|BUSINESSMAN|
|ALWAYS ACTIVE|
|CANADA IN JESUS NAME|
|BOTH THE STORM & CALM AFTER IT|
|LOVE LANGUAGE: NYE M EGOπ°|
|MONEY MINDED NO TYM 4 DRAMA|
AA+AA-Can marry
AS+AA-Can marry
AS+AS-Can't marry
Rich+Rich-Can marry
Rich+Poor-Can marry
Poor+Poor-Can't marry
Have u eaten+Send ur Aza-Can Marry
Have not eaten+Find somefin to eat else I get angry-Can't marry
I need ya help+Lemme see what I can do-Can't marry.
Know ya Genotype
Union Bank after wetin una do me last night, I swear una don lose one customer nothing way una go tell me.
Till this morning, alert never enter ππ
Me: I want to die.
People: Shut up don't say that,don't you know there's power in the tongue?
Me: I want to buy Benz
People: Na mouth dem use dey buy Benz.
πππ
@Ziyechman
What's this naaa eje.
Chaiiii,u don fall my hand this morning πππ.
I have never borrowed anything from any mobile Network for my life but why this naaa.
Who will buy this airtime off from me,I will dash d person extra 1k airtime.
Kindly slide to my inbox.
Since two weeks now way I borrow this guy money, na so so black and red beret, ace, boot and gun he dey upload for him Whatsapp status everyday.
No problem, just chop the money.
I greet you bro, I greet you oo, help me touch that BF wey just skip my post, I greet oo oya touch that one way just enter the comment section and the one wey scroll pass the comment I greet you.
Na my guy Pablo say make una remember to follow me today cos I dey follow back asap
Ordinary 2 missed calls,Onitsha guy will text their girlfriend, "Onwelo nne,Udo di,imego m ya,ikogo my way naa, enjoy your new boyfriend" .πππ
@yabaleftonline
Iga aragide otu gbaa oso.
Bae,m hungry,iraa ya otu.
Bae,I need to make my hair,iraa ya otu.
Baby,I need a new phone,irasie ya otu ike.
Huni,pls..I need a new cloth,iraba otu
Ladies,try get money oo,boys no dey look ur face if u dey broke,else anything baby,na ira otu go follow am
Told my Dad I need
#1
.5m to complete my money for a business I want to do this morning and he told me to forward my account number to my mum for the money, fiaaam alert entered.
My parents>>>>>>>
We are living in a..
SAD generation with beautiful pictures.
HAPPINESS based on drugs.
USED girls scared to be used again.
YOUNG BOYS living large on ritual killings.
POVERTY making girls to think that guys that don't give them money doesn't love them.
Stay safe everyone!.
If Tafawa Balewa knew he would be this useless inside currency,he no for gree make them carry em passport do this thing wallahi.
Baba left this world but still dey follows us experience hardship.
When last did you see or make use of
#5naira
.