@erigganewmoney
My x dat girl get hard mind ohh I travel since come back dis girl still kii me say she no ready ...afta man don buss tins....snr man dis bannies Dem fit ohh Dem get akpor ohh
@The_Imokhuede
@obamalik
@asemota
We fit rephrase am add English inside
"What are you capping" we fit still rephrase am again to wetin only us know
"Which kind cap you dey wear "