@Intellectual_OT
😭😭😭
Bro I used to stay up to mid night when they’ll bring the light to cook with my guys, can never forget those days Omo
And person belle go dey tear with Igbo oo
@renoomokri
To be honest I’m an Igbo boy but I feel so ashamed on behalf of some of my brothers on here. This is more like biting our own tail. We just use hate cover our eyes
For this Nigeria na we dey for bottom because of our careless attitude towards the country as a whole.
@olacuteTunes
@instablog9ja
Some of you come here and tweet like you have sense, But nothing dey there. This thing wey you dey cry on top no suppose concern you.
So make them no employ new people na?
Make only one set of people dey work for cbn forever.
The price of loud just dey go up everyday. Shay government no go step in so??
Make these dealers comot hand for our neck first. We just wan feel good oo😭😭
@renoomokri
You no blame Tinubu for the hunger you dey blame Peter
At this point we believe you’re against the people
For one day I no believe in Peter obi, but you keep giving me reasons to because I no see waten dey man do you again
No toast girl for Twitter o. She fit no get content to post tomorrow na your dm she go use trend.
Nothing pass to approach girl for real life.
Shoot your shot carefully kings