HUSH🖤🦇 Profile Banner
HUSH🖤🦇 Profile
HUSH🖤🦇

@BigSteppa4L7

9,245
Followers
2,002
Following
115
Media
1,788
Statuses

IF YOUNG METRO DONT TRUST YOU IM GON SHOOT YOU

Zurich, Switzerland
Joined June 2023
Don't wanna be here? Send us removal request.
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Another link? Like make I know say una dey game !!! I go delete in 30mins ooo so ready!!!
31
18
549
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
Money wey go make FBI find you Go locate you this month AMEN!
49
44
474
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
People wey wan make mama proud Don sleep 😂
83
30
467
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
Bro to Bro: Once you get that bag 💰 Don’t stick to one girl, get as many as possible Since they said broke men deserve no pu**y
13
80
407
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Hustle 101: No be everything wey you fit afford you go buy.
19
66
386
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
You no be real fc if you no like 🖤🦅
Tweet media one
7
22
420
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
@Laufeygram H00kUp manager nah play to you abi ?
26
4
261
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
I GO PASTE THE LINK UNDER THIS POST NOW DELETING IN 15mins AND REMEMBER USE ANIME CHARACTER AS YOUR PROFILE
28
9
241
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
Hope say no be only me like young thug 😂
Tweet media one
51
16
231
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
I dey post 2 links soon if you miss ham that one concern you 😂
22
8
188
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
hustlers don't stop, they keep goin' You can lose your life but it gon' keep goin' Why not risk life when it's gon' keep goin'? When you die somebody else was born. Young thug gbemidebe 💚
39
11
182
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
@letsfogging You just join my guy wait for some time
10
2
169
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Bro to Bro: How we go take make this money ?
39
19
159
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
Popsy don come online 😂🖤🦅
26
10
153
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
I don tell una no dey use normal human being as your profile omo dem go think say you be bot !!
10
3
142
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
🔥😁
Tweet media one
14
5
126
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
😂
Tweet media one
5
7
123
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Una no dey calm 😂 Dem don lock group!!!
15
3
122
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
I need the money like I need to breathe
18
20
117
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
He get the kind money you go get you go dey hungry oo but you no go fit eat You go just dey happy Abi nah only me dey notice ham ? 😂
16
10
114
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
🦅🦅🦅
Tweet media one
0
8
115
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
Tweet media one
15
17
108
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Laugh wan kill me 😂
Tweet media one
6
7
107
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Tweet media one
3
15
108
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Some new takers don sleep by this time o 😂
15
8
97
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Tweet media one
1
10
104
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
BUSINESS IS BUSINESS 💚
25
13
93
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
AVOID BROKE GIRLS!!! AVOID BROKE GIRLS!!! AVOID BROKE GIRLS!!! AVOID BROKE GIRLS!!! AVOID BROKE GIRLS!!!
4
28
102
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Incase you are going through a lot just be patient you will soon die
8
15
89
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
Nah our fellow Nigerian snitch 😭😂
17
1
83
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Hustle like say Wahala dey bcos Wahala actually dey
10
18
83
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
SLIME WAYS 💚
11
8
81
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
Incase you don’t know thug is bigger than the whole artist in Nigeria combined
Tweet media one
26
5
79
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
@Dayvohhh @Laufeygram Okay dey play ! 😂 You think say them mumu abi 😂 Dem no dey send money first again
8
0
76
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
I come dey miss roddy rich 😭 He don flop die but e fit raise any time I trust ham
10
6
74
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Hard times don’t last, since January 😭
11
13
80
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Who be the real slime? Cos I too love the both of em 💚😂
Tweet media one
Tweet media two
21
3
71
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Like if you fw Yb 💚
Tweet media one
6
2
70
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
Your IDOLO 🫴😂
Tweet media one
9
5
67
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
4 days
Tweet media one
11
333
4K
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Life too sweet if you get money 😂
13
8
65
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Bro to Bro: While waiting for the right one, have fun with the wrong ones.
4
19
68
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
Make Una explain Wetin dey occur for here 😂
22
12
62
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Nah me wear black I just collect new rank 😂💔
Tweet media one
6
3
60
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
2 months
@anthonystilldey I no blame you sha if you don reach the stage you go know say 1M nah nothing
6
0
60
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
🤍🖤🤍
Tweet media one
7
5
63
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Sad boys will smile again 🤍✝️
7
12
58
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
Once you get da bag 💰 Never date broke girls
3
8
57
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
Man to Man: Don't ignore her past. You're not a retirement plan.
2
7
54
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Flaunt your Codm collections Make I see rich kids
14
5
54
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
Bro to Bro: She smiles at other guys texts, so make sure she cries at yours
6
5
50
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
No panicking Life fit move from 0 to 100 👊
6
4
49
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
One guy talk say blue face sing pass NBA YOUNGBOY Abeg where you dey I wan see you briefly we need to reset your brain fr 😂
16
3
48
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
9 days
😂
Tweet media one
3
7
47
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
3 months
0
0
43
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Naso😂
Tweet media one
3
2
46
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Check comments 💚 Follow for more ! Oshamo
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Another link? Like make I know say una dey game !!! I go delete in 30mins ooo so ready!!!
31
18
549
9
1
45
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
You struggle and struggle to get that 💰 Finally you got the money 💰 And you decided to settle down with a broke lady You need better knock for head
0
4
46
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
8 days
Nah tinubu I go replace 😂
@LoudSolana
Outerspace 💜
8 days
@BigSteppa4L7 Who go replace Elon musk if I sleep
0
0
1
2
2
44
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Bro to Bro: Let her know your password so she can see her competition.
4
1
44
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Tweet media one
0
1
50
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
Na boyfriend wey get money dem go post today😂
7
7
42
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
If money ain't on your mind when you wake up, go back to sleep.🤘
3
8
41
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
I dey my own your babe dey text me 😂
Tweet media one
2
1
43
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Blood, sweat, and tears come with this check, it ain't nowhere near easy
5
3
47
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Imagine make your babe dey ask you money for data 😂 Broke girls deserve no love from a rich niggha
0
7
47
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Tweet media one
2
1
38
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
The way young thug dey sing omo he dey burst my brain Thug too sabi 💚
8
0
38
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
You be p***y if you dey use Jak-12😂
10
1
39
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
6 days
This picture too lit 🔥
Tweet media one
4
2
36
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
7 days
Took a few losses, that's part of the game🤘🤍
6
9
36
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Metro Boomin Or Dj Mustard
Tweet media one
Tweet media two
14
1
48
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Nah girl wey like Young thug we go marry 💚😁
3
6
37
@BigSteppa4L7
HUSH🖤🦇
5 days
Once game start no land for farm or black market If you no get mind 😂
8
1
37