Asake sampled zino unreleased song “Fuji garbage” in his album “uhh yeahh” off “lungu boy”
but una no go talk because of say na zino lol
Na zino wey no release song I blame
Zino “element” after 24hrs & some hours of release
NO:1 🥇on Spotify top50 with 200k+ streams
NO:2 🥈on Apple Music
NO:1 🥇on audiomack with 860k+ streams
Greatness❤️🫂🏆👀
So zino just pulled 150k likes and 22k comments on his IG within 2hrs of dropping his new single “element” I thought y’all said he was cancelled? Ehn?
Well go stream zino new single “element” stream good music
zinoleesky01’s “Element” rises to
#2
(+1) on Nigeria Apple Music “Top songs”.
Let’s keep it going
Stream “element” by zino 🫂👀❤️ run it up zinodicts!!!!
Even the other artists wey this influencers promote never smell top20
Zino wey una no promote don dey NO:4 🏆❤️🫂fan power>>>>
So una influence no dey work at all
Na lie all this while?😂
Help me tag those influencers under this tweet
“On the internet this people want to beef us but deep down they want to be us”
Na these yeye Twitter influencers zino dey sub 🤣😂
Zino you good no worry
zinoleesky01’s “Element” peaked at
#1
in his first debut on Lagos Apple Music “Top 25”.
Straight up to 1
Keep streaming “Element” by zino ❤️🥇🫂
Una go cry tire 😂😂😂🏆🏆
Zino leesky defeats Stormzy, Rema to win his first “HIM” (Hollywood independent music) award with his single “A1 feeling disorder”
First international award for Zino ✅
Oya naw 😂❤️❤️❤️. He’s HIM
Zino Element gained over 324k Streams on Spotify in it first full day
220k streams from Nigeria and over 100k streams outside Nigeria!
🔥🔥 greatness 🫂🥇 keep streaming “element” by zino
This person comment “don’t listen to zinoleesky’s music” and guess what?
Oh I no see the other comment 😂 “without me coz you no fit dey feel the vibe alone”
Zino liked the comment 😂😂😂🤝🤝this guy na werey
I bet No
@zinoleesky01
fan will pass without dropping a 💜🫵😊🐐💜
Zino • zinodict • bank w • seyi • seyivibez • rinu • Omah | Yemi alade | niniola | gistlover | cheating | jamb | Bank of America | Nyash | zinoleesky | Aderonke | unavailable | IDme
“Vibez Inc, Seyi Vibez & Muyeez’s “Instagram” is no longer charting on Nigeria 🇳🇬 Apple Music Top 200 chart. 👀”
I no wan hear say na glitch or them delete am from all streaming platforms oo 😂😂😹😹
@Oghenerie_jnr
Una still wan use zinoleesky promote this one too?
Zino influence >>> 🏆💜🤩😂
All dapper boys wan use new wizzyyyy promote thier self
We are familiar with you all game
@OneJoblessBoy
No be this oloriburuku girl wey spoil lilfrosh life be this?
Shey she come this life come spoil men life ni?
Why people still dey near her?
zinoleesky01’s “Element” debuted on Nigeria Spotify “Top songs” at
#45
after 6hours of tracking.
- “Element” is the highest new entry on Spotify Top Songs, Nigeria.
Stream “element” by zino
Zino said :🗣️ “boshey gbe efe (award) 🥇 fun me I still dey wonder”
He was talking about the international award he won with “A1 feeling disorder”
Zino too good bro 😎
Zino leesky defeats Stormzy, Rema to win his first “HIM” (Hollywood independent music) award with his single “A1 feeling disorder”
First international award for Zino ✅
Oya naw 😂❤️❤️❤️. He’s HIM
Na Wetin we call artist be this ❤️show love to your fans
No be to dey ghost your fans , dey mumu yourself Dey think say na lifestyle , with all the efforts wey fan dey put in for you