@tef_lon__
@roqqulivechat
@roqqupay
@roqqu
please credit my accounts or I drag you on forever
I’m already getting tired of this mess
This the second time
I lost my coins the other time
Not now again
@jalirabagi
@DAMIADENUGA
It still gonna help her
Because she knows what good and bad at good age
So she will always try to correct herself whenever she does something bad tho
@jaysongsico
Wetin e come mean then
Wetin ya Dey try to show show like this
If na yansh nothing Dey there
I fit talk say ya find but anything from camera
Me no trust am
@deenayaah
I go cash out
Make 2 m relax for aza first
Use 4 hundred replay the remaining games then
How many times sometimes go do me b4 I get sense
Na the last game them Dey swear for
@MegaGreat2
No b like that boss
Person like me need cash out
Because na the last 2h I take play am
My eye wan comot early today because of hunger
At least this cash out will go a long way in the morning